Emerayo and Friends

Emerayo and Friends 1-2-2 Nation is an Amazing Music Group with Multitalented Artists like Kenty, Wandehot, Mr2kiss, C.dust, Zeebaby & the CEO: David kay.

30/09/2017

We out here baby

02/04/2015

show coming up on 5th of this month..........................at gwarinpa ticket fee for regular 1000, VIP 3000 Naira, please come and enjoy yourself...this Easter season.

17/02/2015

Music is affairs of life......

02/01/2015

U think say to see December 2014 na moimoi?

Boko Haram reach ur side?

U know how many wey don die since Jan till now?
Oga Ansa me now

Abi ur family get ebola?

God give you legs, and you still dey waka as you like.

God give u good health. and you still dey complain.

9ja no good, 9ja no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad & laptop, efen wen u neva get money to buy car.

Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey ping or whatsapps?

Abi na blind man wan change DP or comment for facebook?
U still dey complain there?

Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin ?

My friend, u beta start thanking God now...

If u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God..

Oya, send am to the friends wey U like & give 10 gboza 2 God oo!!!!


Me, I don send my own oo!
Baba God, I dey Loyal o! Frm 1-2-2 nation

01/01/2015

A brand new yr wit a new beginning of a wonderful era..dis sms is a creativity of new era I pray dis yr u will create new tins and peace shall b u r portion,joy and good runs shall cm ur way in Jesus name,Hapi new yr!! (1-2-2) wishes u.

my music director
20/12/2014

my music director

29/11/2014

(1-2-2)dis for d comedians: a man ws searchin for a job ova seas he notice dare was a vacancy at a new zoo,there gorila had die and until they could get a new one,they needed some1 to dress up in a gorila suit en act lik a gorila for few weaks he try on d suit and he looked jst lik a gorila,the man try to please d people wu came fo visit d zoo, he strtd actin lik a gorilla climbin a tree he swung higher and higher en all of a sudden the branch of d tree he ws holdin broke en he landed in a lions cage he panicked en strd sreaming en yellinmhelp,help get me out of here am nt realy a gorilla am a man in gorilla suit help the lion quickly pounced on the man,held him down and said Na me keneth joseph (kenty entertainment and music matter) so b quiet youre going to made both of us lose our jobs lol)kasim dis grp wil nvr fall ok

Address

Jamb Quarters
Bwari
901101

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Emerayo and Friends posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Emerayo and Friends:

Share

Category