Lolo chidex lifestyle

Lolo chidex lifestyle Wife😊+lifestyle content❤️🌷,general content,sharing my daily life 🙏support us. we love ❤️u.
(3)

08/09/2025

The only time most of us dey really think about our life na when phone and power bank don off.🤪

As person wey no like yam 🍠 at all,the one wey I no like pass na yam porridge So this is the story on how I stated eatin...
08/09/2025

As person wey no like yam 🍠 at all,the one wey I no like pass na yam porridge

So this is the story on how I stated eating yam porridge
He get one of my neighbor wey Dey cook porridge and any time she cook am I Dey always refuse am

So one day so kon force am me chop am,as I chop am,I kon see say the taste 👅 different o,I sha kon ask am Wetin she use😊

She kon tell me say na Suger 😃
Brothers and sisters 👯‍♀️ ever since that day till now 😂😂😂
I no fit cook yam porridge wey I no put sugar inside😂😂

But please 🙏 let this sugar stuff be a secret between una and me Abeg 😭
My mother must not know 🙏🙏Lolo chidex lifestyle

I haven’t tasted basmati rice before in my entire life, can a good editor change this rice to basmati 🙏
08/09/2025

I haven’t tasted basmati rice before in my entire life, can a good editor change this rice to basmati 🙏

08/09/2025

When I started building this new page I learnt new things and maybe it will help you too
1. You need a niche to grow out here

2. Some pages long videos goes viral, some reels,for some pictures and some their story,experiment and do the ones that works for you

3. You must not post 5 to 10 videos everyday to go viral. One post with value makes the whole difference

4. All content must not be funny, some are just passing a message so stop struggling to make people laugh

I will stop here for now and I will unfold more.Lolo chidex lifestyle

U see this alligator pepper is so medicinalBoth spiritual and physical Wither u're Christian or not Got urself 1
08/09/2025

U see this alligator pepper is so medicinal
Both spiritual and physical

Wither u're Christian or not

Got urself 1

08/09/2025

Rush now to our YouTube channel Lolo chidex lifestyle
Is about to go down don drop o!!

Which time una say the eclipse of the moon go happen tonight bcos this lagos wey I dey so like this everybody is outside...
07/09/2025

Which time una say the eclipse of the moon go happen tonight bcos this lagos wey I dey so like this everybody is outside 🌝🤌

07/09/2025

I chop watermelon and cucumber by 7pm
It's 8:38pm Nigeria time,Eyes dey turn me and I get soup for fridge .. should I go warm am and chop ?

07/09/2025

If you want to learn any editing you can comment here ,and I will teach you for free.

06/09/2025

How many years have you been married, how would you describe the journey so far? What advice would you give to singles?

06/09/2025

Story time

06/09/2025

I got over 100 reactions on my posts last week! Thanks everyone for your support! 🎉

Address

Eko

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lolo chidex lifestyle posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share