TatafoRepublic

TatafoRepublic Is an issue base program. News, Relationship and currents tends

08/05/2025
Tataforepublic:Name one business wey no go fail no mata how Country hard?
15/01/2025

Tataforepublic:
Name one business wey no go fail no mata how Country hard?

Reality star Tacha don finally removes Davido tattoo for her chest through laser.
09/12/2024

Reality star Tacha don finally removes Davido tattoo for her chest through laser.

Kontri pipo, una good morning.If you dey around Nsukka and you dey interested, abeg call the number Wey dey the flyer.
05/12/2024

Kontri pipo, una good morning.
If you dey around Nsukka and you dey interested, abeg call the number Wey dey the flyer.

Married men wey dey wear ring no dey cheat cos no young girl go run things with man wey wear ring for hand.True or cap?
04/12/2024

Married men wey dey wear ring no dey cheat cos no young girl go run things with man wey wear ring for hand.
True or cap?

S*x workers wan make Nigeria security operatives stop to dey harass and abuse dia members.
03/12/2024

S*x workers wan make Nigeria security operatives stop to dey harass and abuse dia members.

Tataforepublic-Happy New Month Kontri pipo. Wetin be your expectations for di month of DECEMBER 🎄?If you sabi say by God...
02/12/2024

Tataforepublic-
Happy New Month Kontri pipo. Wetin be your expectations for di month of DECEMBER 🎄?

If you sabi say by God’s grace you go see the end of this month, comment AMEN 👏.

Tataforepublic-Abuja native doctor wan test bulletproof charm shoot emself for belle.Make we reason am, Odeshi dey work?
02/12/2024

Tataforepublic-
Abuja native doctor wan test bulletproof charm shoot emself for belle.

Make we reason am, Odeshi dey work?

Tataforepublic-4,449 policemen sue IG over delayed promotion
27/11/2024

Tataforepublic-
4,449 policemen sue IG over delayed promotion

Tataforepublic-Why some older men prefer swallow to Rice?
06/11/2024

Tataforepublic-
Why some older men prefer swallow to Rice?

2days to your trad, you find out say 600k wey you send your partner for em mama treatment na scam. You go continue with ...
05/11/2024

2days to your trad, you find out say 600k wey you send your partner for em mama treatment na scam. You go continue with your marriage plans or you park well.

Naija Legends-Fela|Musa Yar’adua|Jay jay Okocha.By your rating, who go come first?
31/10/2024

Naija Legends-Fela
|Musa Yar’adua|Jay jay Okocha.
By your rating, who go come first?

Address

Enugu Ngwo

Telephone

+2348082923220

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when TatafoRepublic posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to TatafoRepublic:

Share