Beta pikin

Beta pikin chef baker
food vendor
Errands
08081198317

Touched by struggles of others , and l 've vowed to serve humanity with care and mankind , my aim is to uplift and empower,bring smile to those in needs by God grace through your all love and supports !

I don dey try make mama proud ooMake una Come dey patronize your girlMake l see money buy pure water abi bottle water Lo...
05/03/2026

I don dey try make mama proud oo

Make una Come dey patronize your girl

Make l see money buy pure water abi bottle water

Location:Enugu state, Amorji Nike

DM ME

IF need any of this !

I don hide hide go nwoke isikwe Achi's trouser pocket the back side tiff money go do hairMake l look good for him na atl...
05/02/2026

I don hide hide go nwoke isikwe Achi's trouser pocket the back side tiff money go do hair

Make l look good for him na atleast other people go see him wife admire him good work but them no go know say l tiff the money oo

When nwoke isikwe Achi come back from work and ask me , how come ,how manage , who plait your hair

I go kukuma tell am l dey own the hair stylelist and
He go con give me front money (because the one l take before na back money)

Ang l go con get another money plus change the l got from the other back money and Las Las

I go use the money buy biscuit and miomio(drinks) for children....chikam

Woman no dey get saves na like this

04/02/2026

English speaking go soon cut my tongue

Abeg just focus on the video no

Listen to the English

Me checking my body size

Today's school was awesome And my catel are happy
04/02/2026

Today's school was awesome

And my catel are happy

20/01/2026

Am just giving tips and keeping memories

Am not a herbalist biko

Just want to go back small

13/01/2026

I hear say emotional trauma can cause someone fibroid or cancer how true is that so people can learn

This what we have today and one of my fan requested for this Ofe akwu with white rice / Agidi will go well with this
11/01/2026

This what we have today and one of my fan requested for this

Ofe akwu with white rice / Agidi will go well with this

Address

Enugu

Telephone

+2347034417467

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Beta pikin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Beta pikin:

Share