Eyakado Tv

Eyakado Tv Making you happy and seeing you smile.
(3)

02/01/2026

Na until I see money I know Wetin be committee of friends 🤣🤣

01/01/2026

Akwa Oshi 🤪🤣😉

31/12/2025

Happy new year my lovelies ❤️❤️❤️❤️

31/12/2025

As you no gree do for me, make I do for you 🥹😉

31/12/2025

Ibaa 🤣🤣

30/12/2025

If I begin dey post Wetin my camera man dey record, una go help me sack am 🤣🤣🤣

30/12/2025

Brother handsome Onyoshi you self no try 😭 only two week?

So like this now, no body do Christmas for me? 😭 if I hear who you do for, I go send tunda because I don make you laugh ...
30/12/2025

So like this now, no body do Christmas for me? 😭 if I hear who you do for, I go send tunda because I don make you laugh from January till now.

29/12/2025

Wahala promax 🤣🤣🤣

29/12/2025

One day, my Camera man go record where I dey baff 🤣🤣🤣

28/12/2025

My Sunday morning in the village is always like this 🤪🤣

27/12/2025

This fine brother is single and særching o🤪🤩🤩

Address

Enugu

Telephone

+2348149700921

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Eyakado Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Eyakado Tv:

Share