GentleFrank Fun tv show

GentleFrank Fun tv show Love ❤️ad 🤝unity💯friendly, we render Entertainment ad fun. A comedian/content creator ✔️just for your happiness😇 Franklin
(125)

Good day family 😊Am taking a break for personal reasons, back in a few months.Page remains active 👍
17/08/2026

Good day family 😊

Am taking a break for personal reasons, back in a few months.

Page remains active 👍

16/08/2026

This is the 3 wise men frm the east if u say na lie come prove am🤣🤣🤣

Happy Sunday my aproko pipo

Oga just notify me say I don hit 200k doll@r$ or sorry 200play joor🤣🤣🤣dat I should make another reels, so nobody fit h€/...
15/08/2026

Oga just notify me say I don hit 200k doll@r$ or sorry 200play joor🤣🤣🤣

dat I should make another reels, so nobody fit h€/p me tell oga say data don cost😜

Wahala Dey oh

With Kivpresh Page – I just got recognised as one of their top fans! 🎉Congratulations to us me and my 🤣🤣🤣
15/08/2026

With Kivpresh Page – I just got recognised as one of their top fans! 🎉

Congratulations to us me and my 🤣🤣🤣

14/08/2026

I say make I ask dem Dey use 1m do nyash🤣

I no know weytin some of dis our l@dies wt oh, person give u money to support ur bussiness u take am do nyash asin howww? how naa, dem do u? Just to impress ur boyffnd, now see where u land urself,

Nyash don Dey rise like bread wey Dey put inside oven🤣🤣

Una sure say dis gal go surv^ive dis wahala like dis?

be sincere if na u will u use the money to do nyash

Thank God is Friday 😇let’s hv funOya ask me anything I will give it to u, anything u want me to do or buy for u I will d...
14/08/2026

Thank God is Friday 😇let’s hv fun

Oya ask me anything I will give it to u, anything u want me to do or buy for u I will do it asap😊but no be free oh,

See as I Dey laugh like beta person 🤪

Fine boy no shii-shii, thank God for Ai wey Dey cover our nyash 😜

Good morning my hustle partners

Good night from sister frank ur mother in-law 😜Anybody wey no dream of me dis night enh your l@ndlord🤪
13/08/2026

Good night from sister frank ur mother in-law 😜

Anybody wey no dream of me dis night enh your l@ndlord🤪

13/08/2026

Oya make e translate “orukwa nma”

Dey play naa🤣🤣

If u know the meaning of orukwa nma. Come and tell us in the comments sec

13/08/2026

Na me talk am🤣come b€ me for my house
Any man without wife be like uncompleted building if na ask me 😜

Good morning


Frank de great man
12/08/2026

Frank de great man

Address

Plot 57 Pipeline Layout Akama Amorji Nike Abakpa
Enugu
400103

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when GentleFrank Fun tv show posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to GentleFrank Fun tv show:

Shortcuts

Share