01/11/2025
READ TO THE END ๐๐
BEST JOKES OF TODAY๐๐๐๐......................๐๐...............................
1. I am very excited today, I saw myself on TV when I switรงhed it รธff ๐๐
2. Emeka nawa for u oo which one be "boss come show me the way" the one wey God dey show u nko ๐ eh, that one no clear abi ๐คฃ
3. Your babe name nah Glory, ur ex name too nah Glory, awwwwn from glory to glory ๐๐คฃ๐
4. Stop lรจรขving little children at ur shop, I bought 5 cups of rice for #50 naira today ๐๐๐๐
5. She fรฉll in love with an ELECTRรCIAN, the whole family was SHรCKED ๐๐ wisdom ๐คฃ๐๐๐
6. You may be รบgly buh believe me, if u have a good character and u have a good hรฉart, u will still be รบgly my dear ๐๐ cruisรญng ๐๐
7. Person wey wan study medรญcรญne for university score 65 for Jamb, Benita shey na Agbo u wan dey sell ? ๐๐๐คฃ๐
8. You fit foll0w ur coลซrse mates do group reading, make only u still faฤซl. ๐๐๐๐๐คฃ Circle of life ๐๐๐
9. I learnt that boys jรบmp from one girl to another, we call them bounรงing baby boy ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐
10. Not all men are sรงum, Grace na u dey dรฅte mumรบ ๐๐๐๐๐๐๐
11. Abeg which pลซnรฏshmรชnt I fit give 7 months old baby ?? ๐He shรญt for my body ๐๐ข abi make I use cรดrd wรญpe am for neck. ๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐
12. Guys I want to cลnfฤss i can't hรฏde it anymore, nah me dey drive that jet for xender ๐คฃ๐คฃ๐๐๐
๐
13. As u don promise ur babe the whole world, shallipopi dey carry us go Pluto ๐๐๐
14. Which one is life is all About taking r!sks ? Mama Ngozi abeg I beg u in the name of God, double the nylon of my garri ๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐
15. My neighbor fรฉll from the 1st floor, the whole neighborhood contributed 1 million naira for him, I'm going to the 17th floor now ๐๐ฒ ๐
16. Really??? Do u want to go without reaรงting, shรคring and รงommenting on this post. No nah, try to be good at least once in a while ๐๐๐
๐๐ฉ๐ฉ
TODAY WILL BE THE HAPPIEST DAY OF MY LIFE IF ONLY YOU WILL FOLLรW THIS PรGE BELOW FOR MORE AMAZING CONTENTS AND STORIES EVERYDAY ๐ Alexfunnybone