Reality Comedy TV

  • Home
  • Reality Comedy TV

Reality Comedy TV MumuMan from New Market 🎭
Street Philosophy + Wahala Questions
"Police vs Condom" wey shake FB 😂
New video 8AM daily | Enugu
Comment your team 👇

25/05/2026

SHE DUMPED ME BROKE 😂👆 SHE GOOGLED ME RICH 😭💀 Dancing on air because revenge na dish wey dey serve cold. 35-44 years old men, who relate? Reality Comedy TV




25/05/2026

Society rules 😂👆 Man feed wife 50 years = "Responsible". Woman feed husband 6 months = "Breaking news". Who write this law? Morning people, gather here Reality Comedy TV




24/05/2026

Hunger na the only friend wey no dey bill you 😭💀 No "urgent 2k" from hunger. E just dey follow you loyal.
My people, una agree?
Reality Comedy TV




24/05/2026

The greatest maths married men never explain 😭💀
"I'm NOT happy" + Baby every year = Which formula una dey use?
Lagos men, defend una sef 👇 Reality Comedy TV




23/05/2026

Men fit rock one shoe 3 years for SAPA 😭💀
But women get 30 shoes, billing still enter 😤⚡
Reality Comedy TV




23/05/2026

Morning advice 😂👆

SAPA don teach me one thing:
Don't be too available for people.
"Long time no see" dey better pass "This idi0t has come again" 😭💀

If you no send money, reduce your calls 😂👆
Even MTN dey do "user busy" when credit finish 😤⚡

ask: You dey too available?
042 men, who don learn? 👇




Don't expect me to give u the same attention I give to people who send me money .. don't stress me 😂 - Reality Comedy TV...
22/05/2026

Don't expect me to give u the same attention
I give to people who send me money ..
don't stress me 😂
- Reality Comedy TV




22/05/2026

Your girlfriend told you she's dating only you and you believe her!
someone that is not a virgin when you met her? and you believe her?
you get mind believe her.




22/05/2026

POV: She almost had me with the sweet words... until the last line 💀📝✂️
Love is sweet until billing enters the chat.




22/05/2026

Good morning, my people.
Where are you watching from?

Address

New Market

400001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Reality Comedy TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share