Prince Moses

Prince Moses Advocate for Good Governance, Equity, Fairness and justice

01/07/2025

Any talk wey start with "with all DUE RESPECT" na ìnsult and disrespect d end am 😁

Hmm it's well
28/06/2025

Hmm it's well

28/06/2025

That energy wey you dey take envy your friends, use am fight poverty🤌🏾

Good morning 👏🏾🙄

28/06/2025

Never borrow money to impress a woman, she will marry the person you owe.😡😡😡🙄🙄

24/06/2025

In Nigeria the first year of marriage, the man speaks and the woman listens. In the second year, the woman speaks and the man listens. In the third year, they both speak and the neighbors listen. 😀

Abi nau
22/06/2025

Abi nau

Omo things dey happen for this life o! 😳🐐Imagine goat wey wan born, cervix refuse reach 10cm! E no gree open at all! Vet...
22/06/2025

Omo things dey happen for this life o! 😳🐐

Imagine goat wey wan born, cervix refuse reach 10cm! E no gree open at all! Vet doctor no get choice — dem carry am enter theatre for emergency operation! 😱💉

Thank God, the surgery go well 🙌
Mother and baby dey okay 👏👏👏

Na real “Goat wey enter labour ward” matter be this! 😅

God please oo
22/06/2025

God please oo

🤣🤣🤣🤣
21/06/2025

🤣🤣🤣🤣

When you take a last born for a wife. 😭😭😡🤣🤣
21/06/2025

When you take a last born for a wife. 😭😭😡🤣🤣

Money wey I go use buy half bag of rice, l come use am buy one bread for waiting nah, na bread of life, if I do am make ...
21/06/2025

Money wey I go use buy half bag of rice, l come use am buy one bread for waiting nah, na bread of life, if I do am make l bend. Imagine 🥺🥺🤔😡😡

21/06/2025

Please explain to me what you are posting privately on Facebook that I should pay you subscription to see

Address

Festac Town

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Prince Moses posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Prince Moses:

Share

Category