gistlover

gistlover Gossip headquarters
celebrities gossip
News/media news

Abeg who add Tomike? Which time whe enter palace wey I nor know 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 people and wa*hala 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
25/06/2025

Abeg who add Tomike? Which time whe enter palace wey I nor know 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 people and wa*hala 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Linc Edochie’s wife shares May Edochie’s personal number online, accuses her of distributing hers. God abeg oo
21/06/2025

Linc Edochie’s wife shares May Edochie’s personal number online, accuses her of distributing hers. God abeg oo

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣2027 go too sweet abeg, we are here for all the drama ooo, it's 2025 and there is much drama like this , 2027 we ...
21/06/2025

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣2027 go too sweet abeg, we are here for all the drama ooo, it's 2025 and there is much drama like this , 2027 we no go subscribe our Netflix , na Nigeria politicians be our movie 🤣🤣🤣🤣Bunch of j0k3rs, Tueh 🤮🤮🤮⚰️⚰️⚰️⚰️⚰️⚰️

Hello Tueh Tueh, GLB NATION Adeh ku rogbodiyan lotun losi oooo, Dami Eyin oka FEYINMUSU don talk oooo, me I just dey her...
19/06/2025

Hello Tueh Tueh, GLB NATION Adeh ku rogbodiyan lotun losi oooo, Dami Eyin oka FEYINMUSU don talk oooo, me I just dey here dey sip my wine and eran didin🤣🤣🤣🤣I come in peace oooooo

TRO*UBLE IN THE PARADISE OF OJUSHAGBALA KINGDOM AS K1 SPLITS WITH HIS ELEBA YELLOW EMMANUELLAHello tueh tueh , GLB NATIO...
18/06/2025

TRO*UBLE IN THE PARADISE OF OJUSHAGBALA KINGDOM AS K1 SPLITS WITH HIS ELEBA YELLOW EMMANUELLA

Hello tueh tueh , GLB NATION who go help us settle this matter like this ooo, OTUN ti ZEH OOO, you all remember say before K1 mama d1e, wah*ala been dey ground between k1 and Emmanuella before, according to my source, Emmanuella who is Wasiu 72nd wife no want make them marry IYAWO KEKERE ontop am, so she's been policing him about, infact she went to the extent of fixing emergency CCTV on their homes and fig*hting numerous k1 girlfriend of which she was a girlfriend before been upgraded to a wife too, una remember that matter now, wey K1 comot for house and cvrse her say him no want see her again make she dey carry her wahala go.
Well when K1 mama d1e, she look for ways to settle with him and begged him that alot of her ha*ters will mo*ck her, she promised to be of good conduct going forward and won't be in his business again. K1 went on with his life and partially accepted her back, infact it got wor*se that she sees K1 maybe once or twice in a month, Baba don return to him previous wife and plenty side chic, infact one popular Yoruba pilot dey among the women baba dey eye now.

All the benefits Emmanuella was getting suddenly stopped, people who used her as intermediary to get to K1 stopped reaching out as she couldn't deliver, even she wey dey call herself aya OJUSHAGBALA sef no see the Ojushagbola, she sha dey manage all the wah*ala based on she no want make we ha*ters laugh on her because we sabi as she reach Wasiu place, she was Alfathia customer, made friends with her only to be sle3ping with her husband , so that record full ha*ters head so them dey wait am, she managed all the ups and down until this last Ileya fetival.

Prior to the ileya festival , she called K1 say this year she is not ready to allow anybody ste*al her shine just like Alfathia did during the burial, that she is the wife and Alfathia is just an ex hanging around,she tell Wasiu say she want do "me and my husband" naso Wasiu Swe*ar for am, say how many PIKIN she don born her am, say nobody fit pursue person wey born for am oo and moreover he wants his kids around him this year, Emmanuella sp*it for up us

Popular late billionaire and politician Chief Emmanuel Iwuanyanwu reportedly bars his wife from remarrying in his will o...
18/06/2025

Popular late billionaire and politician Chief Emmanuel Iwuanyanwu reportedly bars his wife from remarrying in his will or risk losing her inheritance.

Note: Chief Iwuanyanwu married her (Frances Chinonyerem Enwerem) on september 2013 at the age of 72 while she was just 26 years of age.

Hello Tueh Tueh, who dey house?? Otunti Zeh🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶SHALL WE??
14/06/2025

Hello Tueh Tueh, who dey house?? Otunti Zeh🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶SHALL WE??

Otis di w@r w@r🤣😂😂
14/06/2025

Otis di w@r w@r🤣😂😂

Happy Debunking oooo🤣🤣🤣 E no concern me🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️
11/06/2025

Happy Debunking oooo🤣🤣🤣 E no concern me🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️

🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️ shall we ??
10/06/2025

🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️🚶🏽‍♀️ shall we ??

They keep brea*king up and coming back but this last one wey happen ehn, the oga brother be*at the sister blue black OOO...
10/06/2025

They keep brea*king up and coming back but this last one wey happen ehn, the oga brother be*at the sister blue black OOO, small time now they will come out to debunk again , always debunking,issa suf*fering and smiling affairs , Decoders Brother don pu*rsue sister oooo, who go help us settle this matter like this ooo, Debunkers are free to put up a show as usual , if he don tire you one day you go talk true, I sha know say I no dey talk wetin I nor know, Igi ewedu oni wo pawa oooo, I come in peace

Hello Tueh Tueh, shey everybody don wake up?? Make una come outside OOO, when I see an injust!ce, I know it, I tell una ...
07/06/2025

Hello Tueh Tueh, shey everybody don wake up?? Make una come outside OOO, when I see an injust!ce, I know it, I tell una say this injust!ce will not stand , this matter wey Akp@bio start so, we will see it to the end , I nor know the angel wey dey fl*og this boy wey make am confe*ss , but if na another tactics them dey carry come, we dey house full ground , Akp@bio and that America Olosho wey call herself Sandra, make una come out OOO, real matter about to start, small time them go say account was h@*cked,let me tell una this one, no account was h@*cked, I was aware of this London trip, Akp@bio made Sandra flew with Remi Tinubu and President Tinubu, it's a g@*ng up that will never stand, Dear Remitinubu you be woman OOO, I know say you be Christian , if you allow them use you for this injust!ce , then plenty matter go sup OOO, don't be a part of this wi*tch hu*nting, una no go ever see bet*ter if una no leave this woman seh, I come in peace 🚶🚶🚶🚶🚶

Address

Festac Town

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when gistlover posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share