TMC TV

TMC TV TMC TV Radio
provides News updates, Entertainment News.

04/11/2025

Edo Govumet don give ogbonge assurance to Resurrect long Abandon Edo Pharmaceutical Company, Deputy Gov Idahosa Yarn diswan during Inspection

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


04/11/2025

FCT Fire Service Command don Launch a Mental Health Awareness, Orientation Workshop to Strengthening di Emotional Resilience to Officers dem

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin

03/11/2025

OKPEBHOLO: We nor Lazy, We go Reconstruct Federal Roads for Edo, We sure of ;pay back di funds from Federal Govumet, we go deliver Ogbonge roads for Edo Pipo

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


03/11/2025

CITY BOY Movement land for Edo for Tinubu 2027, do koret Ogbonge Youth Empowerment for Edo pipo, Okpebholo, Idahosa, Naija Youth Minister joinbodi wit Paddy Iyamu to make di program shelle well

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


02/11/2025

Okpebholo Redi gidigba to bring down Insecurity totally for Edo Central, Donates TearRoba Vehicles to fight TifiTifi Jankorikoko Pipo for di Zone

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


02/11/2025

2027 POLLS Okpebholo, Oshiomhole, Momoh, Edo APC don begin di Adoption of Presido Tinubu Re-election, Tenebe still believe in di 3.5m votes

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


01/11/2025

WATCH | If you nor dey hear word, you nor get business with talking - Sen. Adams Oshiomhole to Rufai of Arise TV

Make una nor forget say na as we see am na so we dey tok am we nor dey take blame

Like, share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


31/10/2025

Ogbonge Flenjor β€œDENEMA Hotel” don Land for Benin, Kari Lounge Bar, Event Hall, Bush Bar wit clean Swimming pool for shoulder

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


31/10/2025

Deputy Govunor, Dennis Idahosa recieve di Delegates from German Film Akademie, led by Solomon Okosun

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin


30/10/2025

African Food Day | Stakeholders Don yarn Federal Government to Create Long-Term Funding Plan to End Malnutrition for Naija

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin

30/10/2025

Naija Senate confirm Bernard Doro as Minister, Doro don become di 3rd Ministerial Nominee from Plateau

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin

30/10/2025

NAPS don raise alarm, yarn Federal Govument say make dem protect Dangote Refinery from sabotage

Make una nor forget to like and share and also leave your comments for our comment box belowπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

TMC TV Radio
Purely Pidgin

Address

7 Numa Numa Avenue, Off Aikhionbare Street
Gra

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when TMC TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share