Sophy Ogochukwu stella

Sophy Ogochukwu stella let talk about it

Good morning lovelies from this end
08/07/2025

Good morning lovelies from this end

01/07/2025

Congratulations
July 1st to 31st
Shall be good news Everything will work together for good in July πŸ’―πŸ™

πŸ‘‚πŸ‘‚πŸ‘‚
24/06/2025

πŸ‘‚πŸ‘‚πŸ‘‚

πŸ€·β€β™€οΈπŸ€·β€β™€οΈπŸ€·β€β™€οΈ
16/06/2025

πŸ€·β€β™€οΈπŸ€·β€β™€οΈπŸ€·β€β™€οΈ

You  say  I dey snub you but your last massage na ok, wetin u want make I reply: okeke or okereke ?
16/06/2025

You say I dey snub you but your last massage na ok, wetin u want make I reply: okeke or okereke ?

12/06/2025

things dey happen ooo
brethren
storytime!!!

12/06/2025

Bia mark mara onwe gioo

Make una see wetin make me run now fall and wound myself.So i go make my hair come dey go back house, light no dey area ...
14/04/2025

Make una see wetin make me run now fall and wound myself.
So i go make my hair come dey go back house, light no dey area so na ones(moon)I take dey see.

My brothers and sisters, as i raise leg up to drop am na this thing i see,i fukwa oso m....I still fall stand up come go find okwute dey stone am, lo and behold ihe a bu nkirinka Akwa😭😭😭😭

γ‚šviralγ‚·fypγ‚·γ‚šviralγ‚·alγ‚·

If I sophy recommend a Nigeria  movie for you Rush go see am because i don’t do Nigeria movieYou see these two?They nail...
10/03/2025

If I sophy recommend a Nigeria movie for you
Rush go see am because i don’t do Nigeria movie

You see these two?
They nailed it

Uzor arukwe and BAMBAM finished it

Love is beautiful and sweet when money is involved

Dont let relationship motivational speaker deceive u

But IGBO men sweet shaπŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

10/10
πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―πŸ‘©β€πŸ¦―

Trending

13/02/2025

Hieeeeee
Na so adulthood be?

Address

Igbo Ukwu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sophy Ogochukwu stella posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share