Kwenufm93.9 Lagos

Kwenufm93.9 Lagos The 1st Radio Station in Western Nigeria to offer a strong Igbo/Pidgin content and Vibes
(1)

To a man with a most famous “Afo onu”,, a charming gap tooth and an amazing smile Kingsley Ihekoronye. Oh I forgot, Amer...
04/07/2026

To a man with a most famous “Afo onu”,, a charming gap tooth and an amazing smile Kingsley Ihekoronye. Oh I forgot, America’s birthday mate!!! Happy birthday High Chief!!!

Happy birthday to our oga wey sabi, Nkechi Mordi, . May your years be blessed with goodness on all sides.  We wish you l...
02/07/2026

Happy birthday to our oga wey sabi, Nkechi Mordi, . May your years be blessed with goodness on all sides. We wish you long life, peace, and prosperity.
Happy Birthday!

HAPPY NEW MONTH MY PEOPLE!!
01/07/2026

HAPPY NEW MONTH MY PEOPLE!!

As we dey grow older, our body dey change and the kain food wey we dey chop fit help us stay strong or cause wahala for ...
25/05/2026

As we dey grow older, our body dey change and the kain food wey we dey chop fit help us stay strong or cause wahala for our health.

Join us this Tuesday (Tomorrow), 26th May, 2026, ontop Health Yarns for Kwenu 93.9FM as we g dey yarn:

“Old Age and Better Feeding: You Know Wetin You Suppose Dey Chop?!”

Our guest na Registered Dietician and Nutritionist, Lily Chiamaka, she go break down the right kind of food wey older people suppose dey chop to stay healthy, active, and strong.

🗓 Date: Tuesday, 26th May, 2026
⏰ Time: 6PM
📻 Station: Kwenu 93.9FM
Studio Line: 0911-939-3-939

No miss this important talk o because beta food fit mean better old age!

AgingGracefully

🚨 “Wetin you no know fit wound you…” 🚨STIs no dey always shout, sometimes, dem dey silent but dangerous 👀Wrong drugs, se...
28/04/2026

🚨 “Wetin you no know fit wound you…” 🚨

STIs no dey always shout, sometimes, dem dey silent but dangerous 👀

Wrong drugs, self-medication, and misinformation fit make mata worse!

Today, by 6PM on Kwenu 93.9FM, Sopuru and Oluwaremilekun go dey siddon with Pharm. Oyin Adeoye wey be CEO, Medvault Pharmacy, and she go break some important informate down:

🔍 The things people think sey they dem sabi
💊 The dangerous mistakes dem dey make
⚠️ The silent truths wey nobody dey talk about.

No shame, no filter… just real talk wey fit save life.

📻 Tune in. Learn. Protect yourself.

Because sometimes… na the things we people no know dey do the real damage. 🔥

Address

Ikeja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kwenufm93.9 Lagos posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category