Comedian Joe

Comedian Joe BARCELONA FOOTBALL FAN ACCOUNT


Everything football and analysis
(5)

I don dey prepare ahead Incase if Arsenal win Premier League and Champions League..Na this place i go dey stay for Jalin...
12/05/2026

I don dey prepare ahead Incase if Arsenal win Premier League and Champions League..

Na this place i go dey stay for Jalingo, no internet, no road but light dey come 2hours per day..

By that time una go dey busy dey explain to Arsenal fans how Bruno Fernandes take better pass Raya, how Messi take better Saka or how Ronaldo take better pass Martinelli.

I kuku know Arsenal fans na why I dey beg una since make una come out make we find way stop Arsenal una no gree.

When the times comes, na here i go dey till dem celebrate finish, before I forget, mosquito net na how much?

25/04/2026

New video out soon

23/04/2026

What a wife I have here

FT Scores: Man United 1 - 2 Leeds UnitedMy people, Leeds United don finally lead Man United astray this night .Despite s...
13/04/2026

FT Scores: Man United 1 - 2 Leeds United

My people, Leeds United don finally lead Man United astray this night .

Despite say Man United go do 24 days dry fasting with a little touch of deliverance for Ireland wetin dey do Man United still dey do dem.

Before match start, we even think say Man United go too wonjure Leeds because e don tey wey Man United play ball but as match start Man United players come dey play like people wey wear timberland come field.

As it stands, wetin dey do Man United be say dem no know where their problem dey come from and that one na big problem because you no go know where to start dey find solution.

So e better make dem turn this club to night club make everybodi go learn hand work .

FT Scores: Arsenal 1 - 2 Bournemouth My people Bournemouth don go burn Arteta and hin boys for mouth and wetin sweet me ...
11/04/2026

FT Scores: Arsenal 1 - 2 Bournemouth

My people Bournemouth don go burn Arteta and hin boys for mouth and wetin sweet me pass be say dem do am for Emirates.

Before Match start, Arsenal fans don already use mouth play di full 90 mintues , dem don even tok how dem go take wonjure Bournemouth 4-0 today but as match start everything change.

Bournemouth begin cable Arsenal till now Arsenal fans no believe am.

As it stands, Arsenal fans don start their bottling company and if dem no dey careful dem fit lose everything.

My people tag any Arsenal fan wey you know help me ask am which bottling company dey sponsor dem.

Total domination
29/03/2026

Total domination

32 for a number 9 is not old.What are our options?Alvarez? He is too expensive and would cost over 100m. Atleti would pr...
29/03/2026

32 for a number 9 is not old.
What are our options?

Alvarez? He is too expensive and would cost over 100m. Atleti would prefer selling him to EPL clubs, and signing him would mean no Bastoni. On top of that, he is not even a proper number 9.

Vlahovic? A player who struggles to stand out even in a slower Serie A.

Nunez? He flopped at Liverpool and cannot even secure a starting spot at Al Hilal in Saudi Arabia.

Asllani? He is unproven, and has only 8 league goals in the Bundesliga this season. He may have potential, but he is a big risk and definitely not someone you rely on to compete in the Champions League next season. Maybe as a backup if both Lewy and Ferran leave.

Kane can still give you at least two world class seasons, maybe even three. He is the best number 9 in the world right now, and by summer 2028 we might be able to go for Haaland. But if we sign Alvarez now, there is no chance Barcelona move for Haaland in 2028.

If you know his name, you are a True Barcelona fan!
29/03/2026

If you know his name, you are a True Barcelona fan!

I will transfer 20k to anyone that can arrange this sentence “Want I don’t money your” let’s goo 🔥😁
28/03/2026

I will transfer 20k to anyone that can arrange this sentence “Want I don’t money your” let’s goo 🔥😁

28/03/2026

Messi documentary part 1 Part 7

28/03/2026

Messi documentary part 1 Part 6

Address

Nza
Ikorodu

Telephone

+2347089833843

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Comedian Joe posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Comedian Joe:

Share