
15/09/2025
π¨ OMO E DON RED OO!!! π¨
RATEL GANG don plan scatter ground for VeryDarkMan (VDM) birthday ππ₯β¦ Dem wan shock am with one heavy-duty HUMMER TRUCK ππ¨ wey fit climb mountain without stress! π₯Άπ₯
But VDM don yarn say, if dem buy the motor for am, e go SELL am and use the money do charity & run levels for youths ππ―.
No be clout, no be cap β this na movement for the people βπΎβ€οΈ.
Abeg, who dey ready make we burst this surprise? π
Na so we go show say RATEL no dey playyyyy! ππ