Big brother naija update in pidgin

Big brother naija update in pidgin for all the update of big brother Niger

06/03/2025
23/03/2024
No every try keep phyna as your friend unto say  she be green snake for green grass if you try am she go put am for your...
23/06/2023

No every try keep phyna as your friend unto say she be green snake for green grass if you try am she go put am for your body woto woto na wetin one Twitter guy tok

Na so e be now as liqurose don tok say she de very proud of her country naija, Na him she were an for body enter studio ...
19/06/2023

Na so e be now as liqurose don tok say she de very proud of her country naija, Na him she were an for body enter studio come knack some better better shoot

Address

Jos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Big brother naija update in pidgin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share