Micheal JR Entertainment

Micheal JR Entertainment skirt maker/public interviews/
(92)

16/01/2026

Send 10k to my opay and
Win 10 million,i no force
Anybody oo na
Help i wan help una 🤣

15/01/2026

Never you marry a single mother
Because the Ex has 100 percent chance of knacking her gain

14/01/2026

Living me because I'm financially unstable is a valid reason.
There's no joy in poverty

13/01/2026

Defeat is a state of mind, no one is ever defeated until defeat has been accepted as a reality. in other words keep fighting cos we ain't accepting defeat...

11/01/2026

For what profit a man to gain the whole world and loses his soul?

JESUS is the only way

10/01/2026

After this life i no come again, me too wan do
Angel
For heaven small 🤣

09/01/2026

Even you wey the owe me money the post New year
NEW me.
Who go come pay me ma
Money? 🤣 😂

09/01/2026

These new year "anybody wey ask me money
I go just run go Police station go write statements say person
The threatened my life 😆

08/01/2026

I don't want to hear what did you bring for me when we see o
All of us commot for our papa house
Bring something for yourself 😆

06/01/2026

Person with disappearing message dey tell u i
LOve you
You dey shine 32 teeth
Play d go 🤣

05/01/2026

Yet another beautiful Monday morning. May today be kind with you
Goodmorning

01/01/2026

Happy new year
This is going to be your best year ever amen 🙏

Address

Lagos Harbour
900010

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Micheal JR Entertainment posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share