Lady G lifestyle page

Lady G lifestyle page A mum
A wife
content creator
a coach
lifestyle content creator ⭐ influencer
Ur surest personal chopper
(19)

E be like my husband don go join gay gegeh university oooo🤣🤣🤣🤣Why he dey always run comot for house early morning 🏃🏃🏃Goo...
05/09/2025

E be like my husband don go join gay gegeh university oooo🤣🤣🤣🤣

Why he dey always run comot for house early morning 🏃🏃🏃

Good morning and happy weekend ♥️

Thank you so much for Ur support we are amazing 1k followers on our backup page Lady G lifestyle page 2  we are Greatful...
05/09/2025

Thank you so much for Ur support we are amazing 1k followers on our backup page Lady G lifestyle page 2 we are Greatful 🙏🙏🙏

The bond of Ada nne and kid brother ♥️
04/09/2025

The bond of Ada nne and kid brother ♥️

You can also get this by from meF15 -2 wireless mic Very Good for Ur in and out door content 28k
04/09/2025

You can also get this by from me

F15 -2 wireless mic

Very Good for Ur in and out door content

28k

Person go just dey e no go dey use cream 😂😂 abeg make Una give me skin routine make I dey use  ooooo  So that I go tell ...
04/09/2025

Person go just dey e no go dey use cream 😂😂 abeg make Una give me skin routine make I dey use ooooo
So that I go tell people way dey ask my skincare products 🏃🏃🏃

For those asking of  Ai rotating tripod this is it 👇👇👇Price 45k You can pay small small till is complete then you carry ...
03/09/2025

For those asking of Ai rotating tripod this is it 👇👇👇
Price 45k
You can pay small small till is complete then you carry Ur package

Location Lagos

My number is on the comment section DM me there

What do you think if you get this gadgets by paying small small then carry it when Ur money is complete 🫶🫶🫶28k  Send a D...
03/09/2025

What do you think if you get this gadgets by paying small small then carry it when Ur money is complete 🫶🫶🫶
28k

Send a DM if Ur interested

02/09/2025

Puff puff recipe for breakfast 😋, ingredients I use wil be on comment section

Breakfast in bed 😋😋 Una see say on top bed e dey ooo🤣🤣🤣Good morning fans may Ur day be blessed Blessed Tuesday morning ♥...
02/09/2025

Breakfast in bed 😋😋 Una see say on top bed e dey ooo🤣🤣🤣

Good morning fans may Ur day be blessed

Blessed Tuesday morning ♥️♥️

How this pikin take resemble me biko 😱😱🙄 so I fine like this 😂😂😂 Bryan NWA m seee ooo
01/09/2025

How this pikin take resemble me biko 😱😱🙄 so I fine like this 😂😂😂
Bryan NWA m seee ooo

01/09/2025

At what month can a baby that didn't do exclusive breastfeeding start taking pap
♥️🙏🙏🙏🍽️

01/09/2025

What do here about people eating in their dreams 🤣🤣
This was one of the lie I heard ooo

Address

NO 43 ALPHA OLADOKUN STREET MOROGBO AJIBADE BUS TOP AGBARA LAGOS NIGERIA
Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lady G lifestyle page posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Lady G lifestyle page:

Share