Nicholas JahBless

Nicholas JahBless I’m Nicholas Jahless, a social media content creator and community advocate. Always Happy for what God is doing in my life..
(2)

I use my platform to share news, community updates, important stories, and social issues while giving people a voice and promoting positive change.
πŸ‘‰ Whatsapp+2349012678721

09/09/2026

Hear what this pastor said about poverty. By all means fight it..

09/09/2026

Mention one thing you do not want in Badagry?

09/09/2026

BE MINDFUL OF WHAT YOU BUY FOR YOUR CHILDREN! 🚨
Parents, please be careful with the packaged things we buy for our children. Make sure say wetin we dey give them no go later cause problem wey go make us spend money wey we no plan for.
Let’s be guided. Jah Bless! πŸ™

09/09/2026

🚨 MY PEOPLE, MAKE UNA BE CAREFUL! MOST OF THE SOFT DRINKS OR DRINKS WEY WE DEY DRINK FOR THIS COUNTRY, ARE THEY REALLY ORIGINAL? 😳
Watch this video to the end and see wetin somebody discover inside a drink wey e buy from supermarket. This one serious and e concern everybody!
NAFDAC, abeg make una do una work very well and protect Nigerians from dangerous products. πŸ™
My people, share this video make others see am and be careful. Jah Bless! πŸ‡³πŸ‡¬

08/09/2026

🚨 PETER OBI GO BENUE TO VISIT VICTIMS OF BANDITS’ ATTACK, BUT ALLEGED THUGS BLOCK ROAD! 😳
Peter Obi go Benue State today to visit people wey bandits attack for Naiwatabi, but according to reports, some alleged thugs block the road say Peter Obi no go pass, while security personnel dey the area.
My people, make una watch this video reach the end, then tell us for comment section wetin una think about wetin happen. πŸ‘€
Jah Bless πŸ™πŸ½

08/09/2026

My Fans, I Beg Una! πŸ™β€οΈ
If una dey enjoy wetin I dey do, abeg make una help me recommend my page to una friends and family. πŸ™
Una support means a lot to me. Make una go recommend meβ€”no una do am! ❀️πŸ”₯
Jah Bless! πŸ™

08/09/2026

Let us talk about JTF in Badagry and others things you observe in Badagry.

08/09/2026

🚨 LAGOS STATE JTF BADAGRY COMMAND RESCUES YOUNG BOY FOUND AT BADAGRY ROUNDABOUT! πŸ™
The Lagos State Joint Task Force, Badagry Command, don rescue one young boy wey dem find for Badagry Roundabout. The boy come from Agumo, Oko afo area.
Thank God say the JTF Badagry Command don reunite the young boy with im papa and mama for house. Dem also warn the parents say this kind thing no suppose happen again.
Kudos to the Lagos State JTF Badagry Command for this good work! πŸ‘πŸ™

08/09/2026

07/09/2026

Warning to all of you.

Address

BADAGRY
Lagos
103101

Telephone

+2348030993531

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nicholas JahBless posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Nicholas JahBless:

Shortcuts

Share