Chiboy-Media

Chiboy-Media LETS TALK FOOTBALL OUR OWN WAY , FUN FUN FUN .ADS CAN COME IN πŸ‘‰+2349069273830 πŸ’™β›ΉπŸ½β€β™‚οΈ
(6)

IS THIS THE RIGHT COACH FOR US ?πŸ™†β€β™‚οΈ
09/09/2025

IS THIS THE RIGHT COACH FOR US ?πŸ™†β€β™‚οΈ

09/09/2025

FT 1-1 πŸ₯Ή SUPER EAGLE πŸ¦… OWN GOAL RUIN USοΏΌ

1-1 LETS GO πŸ”₯
09/09/2025

1-1 LETS GO πŸ”₯

South Africa 1:0 NigeriaGod Abeg Na πŸ₯Ή
09/09/2025

South Africa 1:0 Nigeria
God Abeg Na πŸ₯Ή

𝐖𝐇𝐀𝐓. 𝐀. π†π€πŒπ„. 🀯🀌
08/09/2025

𝐖𝐇𝐀𝐓. 𝐀. π†π€πŒπ„. 🀯🀌

9️⃣4️⃣2️⃣ CAREER GOALS… share this post if you believe Cristiano Ronaldo will reach 1000 goals. πŸ‘‘ 🐐
06/09/2025

9️⃣4️⃣2️⃣ CAREER GOALS… share this post if you believe Cristiano Ronaldo will reach 1000 goals. πŸ‘‘ 🐐

Match day!!!!Nigeria vs Rwanda πŸ‡·πŸ‡Ό πŸ“… Saturday, 6 September 2025⏰ 5pm Naija time πŸ† 2026 Worldcup qualifiers 🏟️ Godswill Ak...
06/09/2025

Match day!!!!

Nigeria vs Rwanda πŸ‡·πŸ‡Ό
πŸ“… Saturday, 6 September 2025
⏰ 5pm Naija time
πŸ† 2026 Worldcup qualifiers
🏟️ Godswill Akpabio Stadium

My people, normally i suppose feel like crying for Rwanda but as I check table again this morning i come dey cry for myself..

South Africa win yesterday and dem don get 16 points, Benin Republic sef win join and we still dey 7 points..

I no know how e go be, Rwanda go chop am today because Super Eagles no fit look this table finish come play 2-0 or 3-0.

So if Rwanda know wetin good for dem make dem follow back run now wey time still dey..

Andre Onana, sorry Adebayo Adeleye could be in goal for the Super Eagles vs Rwanda tomorrow. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ™†πŸ»β€β™€οΈ
05/09/2025

Andre Onana, sorry Adebayo Adeleye could be in goal for the Super Eagles vs Rwanda tomorrow. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ™†πŸ»β€β™€οΈ

🚨BREAKING! Alyssa is BLUE!Chelsea reach verbal agreement with Angel City to sign Alyssa Thompson. Deal for 20yo forward ...
04/09/2025

🚨BREAKING! Alyssa is BLUE!

Chelsea reach verbal agreement with Angel City to sign Alyssa Thompson. Deal for 20yo forward worth just under Β£1m. Medical done & personal terms in place on 5yr contract for USWNT international to join CFCW in Deadline Day switch.
(David Ornstein)πŸ’™

04/09/2025

β€’ Wan-Bissaka don play for Congo U-20 once naso e run leave dem go dey play for England..

β€’ Play England U-20 and U-21 dem no gree call am again for senior national team, di time wey dem manage call am baba carry injUry dem commot am put another person.

β€’ Despite say dem commot am, e say hin aim na to play for England and e dey happy with England and e go continue to represent England..

E don wait ooo, dem no call am again, as e clock 27-years na there e come remember say e get DR Congo root and di country kuku dey first for their Worldcup qualifiers group..

E don come back home, dem don accept am sharp, hin aim no be to represent England again…

Abeg make una welcome our brother…

Who has the best striker in the Premier League?
03/09/2025

Who has the best striker in the Premier League?

Address

Kano

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Chiboy-Media posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share