Talkyourown Media

Talkyourown Media Media

Federal Gov don open three borders ooo,one na  Idi irokp Border..Talk your own!
23/04/2022

Federal Gov don open three borders ooo,one na Idi irokp Border..
Talk your own!

FG don say don go soon call all federal govt workers wey dey for house to rezum work ooo!Boss Mustapha na im talk am...
24/06/2021

FG don say don go soon call all federal govt workers wey dey for house to rezum work ooo!
Boss Mustapha na im talk am...

De ogiame of warri don kpeme ooo! Im be the 20th Olu of Warri...De new Olu of Wari name na Prince Godwin Toritseju Emiko...
05/04/2021

De ogiame of warri don kpeme ooo! Im be the 20th Olu of Warri...De new Olu of Wari name na Prince Godwin Toritseju Emiko......

09/03/2021

Price for petrol won cost well well ooo,as price of our crude oil don cost....

Kia! na wah ooo, armed robbers don shoot won woman for Abia state ooo,pipil wey dey there wen de ting happen say de woma...
31/01/2021

Kia! na wah ooo, armed robbers don shoot won woman for Abia state ooo,pipil wey dey there wen de ting happen say de woman struggle with dem for her POS business stand..dem say dis one come make de armed robbers wey number like six shoot the woman for her chest,dem rush de woman go hospital but de woman die when she reach hospital...

Jaguda piple for oyo state don put fire for Sunday Igboho house.
26/01/2021

Jaguda piple for oyo state don put fire for Sunday Igboho house.

Many piple don die for Akungba for Ondo State ooo! Some students of Adekunle Ajasin University Akungba die too and many ...
24/01/2021

Many piple don die for Akungba for Ondo State ooo! Some students of Adekunle Ajasin University Akungba die too and many other people. Report say na Dangote truck cause dis accident oo!

Vex no good ooo,one man from  Anambra state Mr Nonso Eze push Im girlfriend from five stori building for onisha,de girl ...
24/01/2021

Vex no good ooo,one man from Anambra state Mr Nonso Eze push Im girlfriend from five stori building for onisha,de girl die instanta!

Doctor for turkey don remove  bladder stone for one woman bodi wey weigh 400-Gram...de ting big no be small ooo!
22/01/2021

Doctor for turkey don remove bladder stone for one woman bodi wey weigh 400-Gram...de ting big no be small ooo!

Na wah oo,gbege dey ooo, dis man catch Im wife dey sleep with another person,but instead of im make  he beat I'm wife im...
13/01/2021

Na wah oo,gbege dey ooo, dis man catch Im wife dey sleep with another person,but instead of im make he beat I'm wife im snap picture with dem!

Simi and her husband adekunle gold marriage don reach two years!
13/01/2021

Simi and her husband adekunle gold marriage don reach two years!

Our kontri moni Naira,don fall yakata for ground ooo,na 473 naira to one dollar now... Which way Naija!
13/01/2021

Our kontri moni Naira,don fall yakata for ground ooo,na 473 naira to one dollar now... Which way Naija!

Address

Lagos
12345

Telephone

+2349033108671

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Talkyourown Media posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share