General Jaypy

General Jaypy Music Producer πŸ’» | Keyboardist 🎹 | Educator πŸ“š
Music Services πŸŽΆπŸ’°
C.E.O .ng

Hbd to me πŸŽ‚ + 1 today β€οΈπŸ™πŸΎOmo I forgot to carry my phone go toilet, na so boredom come Dey make me read, β€˜ingredients of...
11/07/2025

Hbd to me πŸŽ‚ + 1 today β€οΈπŸ™πŸΎ

Omo I forgot to carry my phone go toilet, na so boredom come Dey make me read, β€˜ingredients of shampoo’ πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.
Then it hit me how more grateful I need to be for every and even the tiniest things of life. Today I just wanna say thank you Lord for how far you’ve brought me. I no fit count πŸ₯ΉπŸ₯² pls say a prayer for me fam ❀️.

I still never sabi save o, if rainy days come I go swim 😁.
05/06/2025

I still never sabi save o, if rainy days come I go swim 😁.

Horse wey my guy babe wan take make grand entrance for her birthday party no gree move enter gate o, because dem never p...
12/05/2025

Horse wey my guy babe wan take make grand entrance for her birthday party no gree move enter gate o, because dem never pay the owner balance and naim go suffer am later πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Bouncer wen lose weight go lose him job 😁🫒.Moral lesson: No let anybody see you finish. For real o.
22/08/2024

Bouncer wen lose weight go lose him job 😁🫒.

Moral lesson: No let anybody see you finish. For real o.

Who body Dey scratch no Dey use yanga remove cloth.
19/12/2023

Who body Dey scratch no Dey use yanga remove cloth.

Na wetin enter Belle be your own. Rest 🀣
11/10/2023

Na wetin enter Belle be your own. Rest 🀣

Who dem no give food chop for party no dey gree say decoration fine πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. E go Dey find faults πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£Pepper eye na your mate...
03/10/2023

Who dem no give food chop for party no dey gree say decoration fine πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. E go Dey find faults πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£Pepper eye na your mate? πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.

Who Dey owe landlord no dey use canopy do party for outside.
07/09/2023

Who Dey owe landlord no dey use canopy do party for outside.

I recently promised one of my uncle’s son an iPhone 14 pro max πŸ˜‚. His father promised me bicycle about 25 years ago till...
01/09/2023

I recently promised one of my uncle’s son an iPhone 14 pro max πŸ˜‚. His father promised me bicycle about 25 years ago till today I no see πŸ˜‚.

Happy new month fam ❀️

Who Dey wait for alert no Dey quick sleep.
23/08/2023

Who Dey wait for alert no Dey quick sleep.

Person wen dem no invite for party go follow dem wash plate πŸ˜‚ and if he break plate e go pay.
09/08/2023

Person wen dem no invite for party go follow dem wash plate πŸ˜‚ and if he break plate e go pay.

Person wen get only one shirt no dey go separate fight. πŸ˜‚
03/08/2023

Person wen get only one shirt no dey go separate fight. πŸ˜‚

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when General Jaypy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to General Jaypy:

Share