29/12/2025
President Bola Tinubu don approve make dem cancel big part of the debt wey Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC Ltd) dey owe Federation Account, as dem wipe comot about $1.42bn and ₦5.57tn after dem balance record finish between both sides.
Watch Live on Facebook and YouTube Mon-Fri , 6am-9am ontop WazobiaFM.