ANCIENT EYES

ANCIENT EYES "Ancient Eyes" Na Ogbonge Tv Talk Show Wey Concern Tourism, Tradition, Lifestyle ,Historical Documentary Talks

12/06/2026
12/06/2026

INSECURITY JUST LOOK Wetin Some members of di Hausa community inside Ibadan, Oyo State capital, Ontop Wednesday protested against wetin dem described as ethnic profiling and stigmatization over incidents of kidnapping wey dey state.

Read More Tori

12/06/2026

POLITICS24 JUST LOOK Wetin Kenneth Okonkwo, wey be chieftain of di African Democratic Congress (ADC), don issued one strong warning to di Presidential Candidate of di Nigerian Democratic Congress (NDC), Peter Obi, saying im go open confidential information im allegedly get when im dey serving as his spokesperson during di 2023 general elections.

Read More Tori

WetinDey your mind now jor
12/06/2026

WetinDey your mind now jor

INSECURITY JUST LOOK Na 39 elderly Pipo of Magamin Diddi village wey dey Maradun Local Government Area of Zamfara State still dey captivity after tok to tok meeting with di notorious bandit leader failed, Daily Trust report tok am. Di victims dey among di 50-member committee from di community wey dem report say dem dey travelled to meet a bandit kingpin wey dem Sabi as Jammo, wey dey operates from di Muntsira Forest area of di local government area.

Read More Tori

Just look wetin Edo State Governor yan ooh about insecurity
12/06/2026

Just look wetin Edo State Governor yan ooh about insecurity

POLITICS24 JUST LOOK Wetin Governor Monday Okpebholo of Edo State tok alleged say some pipo dey sponsoring insecurity make dem take distract President Bola Tinubu.

Read More Tori

Address

Plot 145A Isashi Ojudu Begar Lagos
Lagos
BILL

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ANCIENT EYES posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to ANCIENT EYES:

Share