28/08/2026
Make una welcome our newest OAP Rachel Pankimi Genesis ❤️🙌🏽
She go dey yarn us confirmed sports gist, world news, trending updates and other premium tori wey you no wan miss! 🗞️🔥
Na correct information, better delivery and premium vibes you go dey get inside Lasgidi FM! 📻💯
Welcome to the family, Pankimi Genesis ❤️🎙️