11/06/2026
Good morning to everyone around the world πβ€οΈππ.
As una dey go out today to hustle for that urgent 2k, abeg make una remember say rainy season don fully activate. π§οΈβ
No be every shoe wey fine dey water-resistant ooo ππ. Before you comot, check your shoe well because e get some wey go turn from sneakers to submarine once rain touch am. ππ€£π€£
Stay safe, carry umbrella if possible, and make the hustle pay today. ππ°
ππβπΈ