Amalynda

Amalynda welcome to the official page of Amalynda✨
Creating Entertaining content focused on lifestyle ,tours travel and Catering flights βœˆοΈπŸ›« 🍳 above all loving God πŸ™
(11)

17/08/2026

Guys Verydarkblackman know me, πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ watchπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ

16/08/2026

I wish I can hΓ©lp but it is well β™₯️β™₯️β™₯️

15/08/2026

Abeg make Una listen πŸ‘‚ JoJo when you start to dey sell béàds and polo 🀣🀣🀣🀣 Una no go kpia me for this internΓ©t

14/08/2026

He sent me message,yesterday and today I have went to do the waybill to him,very legitπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ

13/08/2026

Drop the bucket πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£ ii I want to see only bucket in the Koment section 🀣🀣🀣🀣 Verydarkblackman

13/08/2026

Oluebubethetalkingdrum you do abi you no do, fanmz make Una tΓ‘g him ask him this question

13/08/2026

Strong message from Verydarkblackman omo this part sweet me ehπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

13/08/2026

If am not legit, or trustworthy,will I be getting this , contract πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒyes I called it contract because from bead to clothes πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ Ratel Una too much ❀️❀️❀️❀️ outside country no fear,na you way dey Nigeria go dey fear 🀣🀣🀣🀣🀣

Abeg where i fit see this kind friendship,I wish you long life and prosperities Destiny Etiko make Una wish her well if ...
12/08/2026

Abeg where i fit see this kind friendship,I wish you long life and prosperities Destiny Etiko make Una wish her well if U are praying to have a genuine and supportive friend like this,πŸ™πŸ™πŸ™

12/08/2026

Please Nigeria na women dey do women,😭😭😭😭 opportunity way come my way to do business with peller πŸ’”πŸ’”, Jarvis come stop am ,this is how the conversation startedπŸ’”πŸ’”πŸ’”

Address

Arida
Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Amalynda posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share