
17/06/2025
I don’t know what I was even looking for this morning after school run…
I just opened one place like this and boom I saw this thing.
First question I asked:
“Abeg how much dem buy am?” 😭😭
People wey sabi this Labubu of a thing is this not it??
I just wan confirm before I take action.
Shey this thing na labubu?