Badgirlwems

Badgirlwems Hi, I am Wems, A content creator & Entrepreneur
Welcome to my World❤️
(2)

Hey 🥰😍😉
24/10/2025

Hey 🥰😍😉

02/10/2025

When you wan marry na??

Happy 65th lndependence Day Nigeria.God bless our Country
01/10/2025

Happy 65th lndependence Day Nigeria.
God bless our Country

Happy new week to my Lovers, wishing you a successful week ❤️
29/09/2025

Happy new week to my Lovers, wishing you a successful week ❤️

26/09/2025

Any knacking wey pass 40 minutes is afta ur lifee, pls take care of your children even if u nor like ur wifee

25/09/2025

Woman wey marry but no born
And woman wey nor marry but she born
Who would u pick??

25/09/2025

Marriage na slay- very for women
You go marry, born pikin come still lòst yoursef later the man go dey knack for outside but u go dey one place.
What happens to your dreams, e don kpai , later the man go leave u , u go come start afresh, like ??

25/09/2025

For 10 years I have asked myself if marriàge is all that matters, like if it’s needed,today I finally got the answer, I don’t need it!!

Single 4eva

24/09/2025

Let’s unbox my birthday gift with me

On my way to my Friends naming ceremony in Lekki I had to wear a big maxi dress because I go chop tire, I go make friend...
22/09/2025

On my way to my Friends naming ceremony in Lekki
I had to wear a big maxi dress because I go chop tire, I go make friends with the caterer make e for dey gimme food, I short make I stop for Blenco buy her/ him gift.. please what should I buy ?

Madam Saloon the Queen of Home serviceWahala woman, aproko specialist
16/09/2025

Madam Saloon the Queen of Home service
Wahala woman, aproko specialist

15/09/2025

How I make my Potato pepper soup for The weather

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Badgirlwems posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Badgirlwems:

Share

Category