Danicx

Danicx MCπŸŽ™οΈ|| STAND-UP COMEDIAN || SKIT MAKERπŸ”Ή|| ACTOR🎬|| For Adverts or Bookings Send Email: [email protected] / +2349047537997πŸ“²/ πŸ’¬
(1)

CHELSEA DEY HOT, No VesπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™
28/05/2025

CHELSEA DEY HOT, No VesπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™πŸ’™

Until U av What People Want, Nobody Really Send U😎
17/04/2025

Until U av What People Want, Nobody Really Send U😎

Na Jus Small Misunderstanding wey me nd CYNTHIA get dis Evening, Na One girl wey Jus Mistakenly Chat me for WhatsApp She...
16/04/2025

Na Jus Small Misunderstanding wey me nd CYNTHIA get dis Evening, Na One girl wey Jus Mistakenly Chat me for WhatsApp She come See am, But we don SettleπŸ₯ΊπŸ˜’…Una Good Evening

β€˜Am in a ToXic Relationshipβ€™πŸ˜­πŸ˜’πŸ₯Ί

CBEX don Tear dis Country πŸ˜…β€¦Wait for me by 7pm Tonight, Dropping a CBEX series 😎Nigerians Can neva Learn
16/04/2025

CBEX don Tear dis Country πŸ˜…β€¦Wait for me by 7pm Tonight, Dropping a CBEX series 😎

Nigerians Can neva Learn

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Danicx posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share