17/07/2026
With that my Obi Nwanne, Has Obi come to say thank you? Has Obi Thanked me for supporting him? I can withdraw my support because I love Tinubu with all my heart – Biggest Peter Obi's supporter set to defect to City Boys Movement after several b∆ckl∆sh from the Obidient camp after Meeting with SEYI TINUBU and Cubana Chiefpriest.
"Aye yin o ni da, e no go better for una. Last election, you know how much I spent on una Obi? 'Obi Nwanne,' na everywhere we dey sing obi. Even my hotel for Ibadan, I dash am for Una Obi. I did everything, na una sell Una vote. Na una even come where we dey. How many times... where you dey when I dey protest, eh?
So I come meet Seyi now, Una wan d¡£. Make Una d¡£. Seyi na good boy, oh. I met the guy, he remove his cap, he kneel down and say uncle Isaac.... He appreciated me... Has Obi come to visit me or greet me since I done dey campaign... with that my Obi Nwanne... Has Obi come to say thank you ehh? Or na una send me work. Una go C0mpla¡n t¡re. If I like self, I go start to dey campaign for Tinubu because you guys are not even worth it. You are there quiet, dey wait for my own pikin to liberate you when you can liberate yourself. Omo ale gbogbo, eh?
I be Yoruba man, I love Tinubu with all my heart and I love Seyi Tinubu. He's a good guy. Has Obi son come to visit me because I say I dey support Obi, I can withdraw my support. Nobody dey feed me. Everybody... all man for himself, God for us all..."
NOTE: This page does NOT support any form of violence. Stay safe out there. Say NO to crime. Be nice and respect everyone.