Things Dey Happen

Things Dey Happen We report and analyse real life happenings. Trending Gossips and more.
(2)

Na 1:1 the match end between Nigeria and South Africa.🤝
09/09/2025

Na 1:1 the match end between Nigeria and South Africa.🤝

04/09/2025
E DON HAPPEN O! 🚨: The Magistrate Court for Ikorodu don give  order sey make dem go do DNA tests to confirm if Liam Alob...
03/09/2025

E DON HAPPEN O! 🚨: The Magistrate Court for Ikorodu don give order sey make dem go do DNA tests to confirm if Liam Aloba na the real pikin of late Nigerian singer, Ilerioluwa Aloba, wey we know as Mohbad.

01/09/2025

One woman don cast the new format wey supermarket cashiers take dey play people wayo!
Just watch and share the video.

Israel don put mouth for this Phyna matter o😁
30/08/2025

Israel don put mouth for this Phyna matter o😁

Illiteracy wan kee all of Una! For Una information, Anybody wey carry phone or camera and make video or take pictures an...
29/08/2025

Illiteracy wan kee all of Una! For Una information, Anybody wey carry phone or camera and make video or take pictures and post, the social media platforms recognize them as "content creators" So for every person wey dey shout sey VDM na content creator just to ridicule him, sense far from Una.

Late former Nigeria president Buhari grand daughter wan marry o!dem don post beautiful pre-wedding pishos. Abeg make Una...
26/08/2025

Late former Nigeria president Buhari grand daughter wan marry o!
dem don post beautiful pre-wedding pishos. Abeg make Una send Una wishes.

Address

6 Adekunle Banjo Street Magodo Phase 2
Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Things Dey Happen posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Things Dey Happen:

Share