IGEDE FUN GROUP

IGEDE FUN GROUP For fun and jokes

26/08/2024

E get as them go break ur heart,
you go start to think of business ideas 😹😹

12/08/2024

If my stomach like make e rap pass drake, na 6pm i go chop today 😎

12/08/2024

RIP TO ENGLISH 😭😹

08/07/2024

Dj finish work for here 😹😹😹😹😹😹

20/06/2024

Una no tell me say na so love sweet oo

This girl just dey kiss kiss me for belle😫😹

20/06/2024

If i talk now dem go say i dan smoke😌

03/06/2024

The school wey Dey beside my house no sing national anthem today.πŸ™†β€β™‚οΈπŸ™†β€β™‚οΈ

30/05/2024

Howfar girls wey dey pick boys from the gutter

I never dirty reach? πŸ˜ͺ

Use your Sense
30/05/2024

Use your Sense

27/05/2024

wait for me i dey com πŸ˜‚πŸ˜‚

08/05/2024

Address

Lagos
101001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when IGEDE FUN GROUP posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to IGEDE FUN GROUP:

Share