Waka24 TV News

Waka24 TV News "WAKA24 TV NEWS" Official Channels Ogbonge Online Pidgin Station ..Yan Us Tori Jare! West Africa..
(1)

13/12/2025

Wuna Gudu Moni to ANCIENT EYES where Kulture Never Die Beautiful Tok Show Channels

13/12/2025

Wuna Gudu Moni to ANCIENT EYESwhere Kulture Never Die Beautiful Tok Show Channels

NAIJA EYES - Oga Obi don Over vex Ontop plan to borrow ₦20trn for 2026 budget, im warns against ‘Fiscal Rascality’Di For...
13/12/2025

NAIJA EYES - Oga Obi don Over vex Ontop plan to borrow ₦20trn for 2026 budget, im warns against ‘Fiscal Rascality’

Di Former presidential candidate of di Labour Party,
Peter Obi, don over vex has di Federal Goment’s send plan to borrow about ₦20 trillion for dem to finance di 2026 national budget, im describ di move as reckless and economically dangerous.

NAIJA EYES  - Oga Sulaiman Aledeh dem appoint am as di Managing Director of Edo Broadcasting Services (EBS) on November ...
12/12/2025

NAIJA EYES - Oga Sulaiman Aledeh dem appoint am as di Managing Director of Edo Broadcasting Services (EBS) on November 25, 2024. Look na just One year after, Aledeh x-rays his sojourn so far and how Governor..

NAIJA EYES -LOOK I Love to return Tinubu’s favour,’ Fubara tok about im defection to APCGovernor  Siminalayi Fubara wey ...
12/12/2025

NAIJA EYES -LOOK I Love to return Tinubu’s favour,’ Fubara tok about im defection to APC

Governor Siminalayi Fubara wey dey Rivers State don explained di reason why im dumped di crisis wey dey Ontop Peoples Democratic Party, PDP, for di ruling All Progressives Congress, APC, now for him to return di favour President Bola Tinubu did in stabilising di state.

NAIJA EYES - Rumours don surfaced di former Plateau governor Jonah Jang go fit leave di PDP go APC ahead of di 2027 elec...
12/12/2025

NAIJA EYES - Rumours don surfaced di former Plateau governor Jonah Jang go fit leave di PDP go APC ahead of di 2027 elections. Di ex-governor now just dey Quite.

Photo credit: /X

NAIJA EYES - Bayelsa deputy gov just slumps, and dies Ontop 60 yrs Di Bayelsa State Deputy Governor, Senator Lawrence Ew...
12/12/2025

NAIJA EYES - Bayelsa deputy gov just slumps, and dies Ontop 60 yrs

Di Bayelsa State Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, Waka passed Beyond yesterday after im collaps inside him office for Yenagoa.

Make Una Jeje Go Follow Our Ogbonge Page Waka24 TV News

09/12/2025

ANCIENT EYES Where Kulture Never Die Beautiful Tok Show With Okpiaoba Ukuse Host Waka24 TV News Culture Educative Progmm .

09/12/2025

ANCIENT EYES Where Kulture Never Die Beautiful Tok Show With Okpiaoba Ukuse Host Waka24 TV News Culture Educative Progmm .

09/12/2025

ANCIENT EYES Where Kulture Never Die Beautiful Tok Show With Okpiaoba Ukuse Host Waka24 TV News Culture Educative Progmm .

Address

45 Isashi Odudu Begar
Lagos

Telephone

+2348052100343

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Waka24 TV News posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Waka24 TV News:

Share