25/08/2025
FT Scores: Newcastle 2 - 3 Liverpool
My people abeg make una no vex say I post late na just say I go dey delete wetin I write keep for Liverpool..
I no know who send this small Rio Ngumoha to score this night because I don plan plenty things wey I go tok..
But e don happen be say e don happen make Liverpool just buy defenders because dem go too suffer..