Chinny Amo TV

Chinny Amo TV Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Chinny Amo TV, Digital creator, Lagos.

20/09/2025
20/09/2025

YOU DEY SHAME FOR PIPO WEY NOR GO PAY YOUR BILLS?

Think am well…
The same people wey you dey fear go laugh you if you no make am o.

The same people wey you dey hide from no go drop one kobo when landlord dey disturb you.

The same people wey you dey shy for no go carry your market put for their status for free.

So why you dey waste time?
Your business, your hustle, your gift- na your life line.

No allow fear of “wetin dem go talk” keep you broke.
No allow shame stop you from showing up.

At the end, na you go pay your bills. Na you go chop. Na you go build your future.

So shine your face.
Talk about your business with boldness.
Advertise it again and again.

Because if you keep quiet, na hunger go loud pass.

Copied

18/09/2025
18/09/2025
17/09/2025
15/09/2025
14/09/2025
14/09/2025
08/02/2025

Support my page, we will be dropping content now 👌

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Chinny Amo TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share