13/03/2026
Woman go suffer carry pikin for belle for 9 month, born am.
Think better name give am.
Pikin go grow,
You go come change him name to 'BABY'..
Baby of all names
, baby....
You no want make him grow up shebi?
How she wan take happy with you...
Na why una dey get problem with una mother-in-law
How you no go dey get problem with the mother.
WIVES AND MOTHER'S PROBLEM WON'T END UNTILL UNA STOP THIS NONSENSE....
゚viralシfypシ゚