Wahala Tv By Ejiroghene

Wahala Tv By Ejiroghene Video editing, voice overs, Ai Video producer, content creation & graphic design for clients. Wahala TV delivers satire, news & bold commentary. DM to hire us.
(4)

CLICK TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP

GROUP:https://chat.whatsapp.com/J45WpwzuwO7I7CtwvYz6tk Lover of God...


Drama Queen

“AKPABIO DON TURN ORACL€ OF NAIJA — WHO GO ENTER OFFICE, WHO NO GO ENTER.”Dem say Senator Natasha no go resume, and Naij...
23/09/2025

“AKPABIO DON TURN ORACL€ OF NAIJA — WHO GO ENTER OFFICE, WHO NO GO ENTER.”

Dem say Senator Natasha no go resume, and Naija oracle don talk am. But wait fess — since when Senate President don turn shrine wey dey share destiny?

If election no fit decide, if court no fit balance, and na “oracle” dey whisper who go sit for chair… then na democracy still dey or na jazz session we dey?

👉🏽 Madam Wahala Reports dey reason: Na people vote dey count — or na oracle voice dey loud pass ballot box?

📺 Stay tuned to WahalaTV by Ejiroghene.


HEADLINE :“ANY GOOD FIT COMOT FOR NAIJA? OR NA ONLY BP AND PETITION GO FULL OUR POCKET?”For Naija, wahala no dey far… To...
23/09/2025

HEADLINE :
“ANY GOOD FIT COMOT FOR NAIJA? OR NA ONLY BP AND PETITION GO FULL OUR POCKET?”

For Naija, wahala no dey far… Today na mansion matter, tomorrow na petition drama.
Sowore don carry pen, Wike dey deny, lawyer dey flex social media court — but na Nigerians BP dey pay the price.

👉🏽 Madam Wahala Reports ask una: Na justice we dey chase, or na clout we dey collect?

📺 Stay tuned to WahalaTV by Ejiroghene.

22/09/2025

“THE CHURCH LI€D ABOUT RAY BOLTZ?! 😳🔥”

If you thought once a gospel singer pledges allegiance to the Lamb, they can never fall… this story will shock you. Ray Boltz went from writing songs that made the church cry, to rewriting his own allegiance.

👉🏽 Watch closely, because this is more than his story — it’s about the war between flesh and Spirit happening in pulpits, pews, and playlists.

👉🏽 Watch carefully, and share if you believe the church needs to wake up.


Parents, pay attention to the kind of school your kids attend....all these private schools are up to no good oh...make u...
19/09/2025

Parents, pay attention to the kind of school your kids attend....all these private schools are up to no good oh...make una sit down small. This na real thing wey happen me today.

I just withdrew my children from a so-called private school. Why? Because the school is failing our children in every way that matters — not because of fees, not because of distance, but because of a total lack of professional standards.

Listen:
• Teachers were calling small children “names” and threatening them with fear — “I go put fire under una bumbum” kind talk. That is unacceptable.
• My 3-year-old told me a primary pupil touched her inappropriately — the school dismissed the report like small matter. That is child neglect.
• The principal moved Primary 4 pupil straight to JSS1 — una hear am? I asked, is that legal? He asked me, “Is it your child?” —

👇👇👇👇👇
Read the remaining Tori for comment


IF NA TRUE SAY SOWORE DEY LUCKY, MAYBE WIKE DEY JEALOUS OF LUCK WEY E NO FIT BUY.
19/09/2025

IF NA TRUE SAY SOWORE DEY LUCKY, MAYBE WIKE DEY JEALOUS OF LUCK WEY E NO FIT BUY.


18/09/2025

FORGET PASTORS — YOUR DESTINY IS SAFE ONLINE - Ejiro The Wahala Preacher |

They say “social media is enough”… but is your destiny really safe without a shepherd? Watch till the end before you judge — deception is louder than ever in these last days.

16/09/2025

I was raised to celebrate other people's win..and this has helped shaped my life In a positive way.Don't always be the one watering down other people's success.be the light .

15/09/2025

“FROM WORLD RECORD TO BL©©D FOOD – HILDA BACI’S JOLLOF EXPOSED!”

Na so Nigerians turn social media to coven again o! Instead of hailing Hilda Baci wey dey put Naija for world map, dem dey run her down – some talk say she no wash rice, some say the pot dirty because na Nigeria made, some even talk say food taste maggi one side, salt one side. 🤦🏾‍♀️

Madam Wahala Reports dey here to scatter the table! 🔥⚠️

 'S CONGRATULATIONS OH ..... SCHOOL DON RESUME 🥂😂😂🙆TEACHER'S WE THE ASSOCIATION OF MOTHER'S DEY VERY HAPPY TO RETURN YOU...
15/09/2025

'S CONGRATULATIONS OH ..... SCHOOL DON RESUME 🥂😂😂🙆

TEACHER'S WE THE ASSOCIATION OF MOTHER'S DEY VERY HAPPY TO RETURN YOUR NOISE MAKER'S AND REPORTER'S TO UNA😂🧹⚠️

This na the current state of mind of madam Wahala Reports....My husband don carry my two noise makers and reporters go school....

IT IS BACK TO SCHOOL SEASON OH🥂😂⚠️⚠️

No more mummy DD slap me.... Mummy is a lie...NO MORE SHOUTING AND CRYING FOR NO REASON.....

NO MORE MUMMY MUMMY ....WHY ARE YOU NOT TALKING....ARE YOU AGREE AT US....OKAY WAIT MUM ...WE ARE SORRY WE WON'T MAKE NOISE AGAIN ...AND THE NEXT MINUTE - SHOUTING BEGINS😂😂🙆🙆🥂

Excitement wan wound me. ...I go make decision make my children do home lesson during the holidays....chai....them almost wound a whole madam Wahala with their vavulence....ewo....

Mother's I hope the feeling dey mutual??

Una children don go school??

Congratulations oh

Make I run go do my voice overs as coast don clear.....chai.....🙆😂😂🥂⚠️


Doctor tell me say I get HIV and him don educate me say no be d€∆th sentence and the drugs na free but person tell me sa...
14/09/2025

Doctor tell me say I get HIV and him don educate me say no be d€∆th sentence and the drugs na free but person tell me say one prophet get cure ...say if him pray for me online and talk to the universe I go receive healing immediately!

If you dey this category oya rush go comment to see my response 👇👇👇👇👇👇👇👇⚠️


Madam Wahala Reports: Nepal Youths Show Say Na Courage Dey Win Fight — First Female Prime Minister Don Enter Office!Kath...
13/09/2025

Madam Wahala Reports: Nepal Youths Show Say Na Courage Dey Win Fight — First Female Prime Minister Don Enter Office!

Kathmandu, Nepal — September 12, 2025

Wetin we dey shout for here no be ordinary tori na history wey wear wrapper and high heel enter power. For the first time for Nepal, woman don become Prime Minister. Her name na Sushila Karki, and she no be anyhow woman — she na former Chief Justice wey sabi law pass pepper soup.

👇👇👇👇👇👇👇
Check comment for the full tori.


Address

Lagos

Telephone

+2347036429188

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Wahala Tv By Ejiroghene posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Wahala Tv By Ejiroghene:

Share