comedian Abel

comedian Abel comedian Abel::: get more of me on YouTube, and make your day a happy and funny one....

https://youtube.com/?si=3mqdYMcRx9B3z5mY
(13)

Abeg this my eye glass no dey make me see clear, my food dey reduce I hope no body dey with me here dey shop my food wit...
11/06/2026

Abeg this my eye glass no dey make me see clear, my food dey reduce I hope no body dey with me here dey shop my food with me.

Fans pls help me, my eye no dey too dey see clear ,were I fit hide this money so that my criminal son no go see am.
11/06/2026

Fans pls help me, my eye no dey too dey see clear ,were I fit hide this money so that my criminal son no go see am.

Fan, my son see me finish with my condition dey tell me say make I buy am car, naa I ask am say weything concern shoemak...
10/06/2026

Fan, my son see me finish with my condition dey tell me say make I buy am car, naa I ask am say weything concern shoemaker with car , no be small quarrel wey dey between shoemaker with car ooh am telling you the true 😂👍💪🎉😊

Make I see any body in this village wey go dey look down on me say I no get property, thank God say I don get bicycle we...
10/06/2026

Make I see any body in this village wey go dey look down on me say I no get property, thank God say I don get bicycle wey my son go inherit from me, fans no mind village people abeg congratulate me.

09/06/2026

Una say no food for lazy man I don come out now ooh make una come help me ooh.

08/06/2026

Every body dey help me , na only my fans no want help me, there is God ooh .

08/06/2026

The Wi-Fi can be perfect all time , but the moment you start a video call, it becomes shy.

08/06/2026

The way wey my own picking mumu una own be like that at all?

05/06/2026

Up coming content creator no get joy again, because the kind things wey we dey face, if people ask us, we no go fit talk am out . and if we talk am out to people, na discouragement word we correct from Dem I swear.

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when comedian Abel posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share