WetinDey

WetinDey OFFICIAL CHANNEL "WetinDey" OGBONGE PIDGIN TORI CHANNEL WEST AFRICA!

26/12/2025

👏 Our Ogbonge Ekpo Masquerade Dance WetinDey ANCIENT EYES Africa24 Pidgin Aisomwan Dustin Ukuse

26/12/2025

Ekpo Masquerade Dance Inside some Villages wey dey Benin Kingdom WetinDey ANCIENT EYES Africa24 Pidgin Aisomwan Dustin Ukuse @

26/12/2025

Watch Ekoko utel Masquerade Dance Inside Oba EWUARE palace WetinDey ANCIENT EYES Africa24 Pidgin Aisomwan Dustin Ukuse

25/12/2025

Ekpo Masquerade in Benin Kingdom WetinDey ANCIENT EYES Africa24 Pidgin Aisomwan Dustin Ukuse @

Wow Our Ogbonge Beautiful Family fans pls 🙏 Us Click Our Ogbonge Page Africa24 Pidgin on
22/12/2025

Wow Our Ogbonge Beautiful Family fans pls 🙏 Us Click Our Ogbonge Page Africa24 Pidgin on

22/12/2025

Oba EWUARE Di OGIDIGAN 2 Of Benin Kingdom WetinDey

15/12/2025

ANCIENT EYES - Make Una jeje hear wetin some Enogie dey Tok for Benin OBA EWUARE Suspend 70 Enigie In EDO STATE Ancient Eyes Cover Di Tori

NAIJA EYES - Di Detained former minister of justice and attorney general of Di federation, Abubakar Chika Malami, don ac...
14/12/2025

NAIJA EYES - Di Detained former minister of justice and attorney general of Di federation, Abubakar Chika Malami, don accused di Economic and Financial Crimes Commission of denying him di opportunity to perfect his bail conditions, even as I'm described di conditions as stringent and he dey hard to meet.

Jeje Follow Us Ontop Our Ogbonge Page ANCIENT EYES NAIJA EYES Jara TV News

NAIJA EYES - Tax Reforms: No bodi go touch money wey dey your bank account, Oyedele assures NigeriansPlenty toks dey min...
13/12/2025

NAIJA EYES - Tax Reforms: No bodi go touch money wey dey your bank account, Oyedele assures Nigerians

Plenty toks dey mind of di mind public anxiety Pipo over di ongoing tax reforms, Chairman of di Presidential Fiscal Policy and Tax Reforms Committee, Mr. Taiwo Oyedele, yesterday don dismissed di fears say goment plans to deduct money directly from bank accounts, im yan say such claims na “false, dangerous and capable of destroy our economy.”

Make Una Jeje Go Follow Our Ogbonge Page Waka24 TV News

NAIJA EYES - Oga Obi don Over vex Ontop plan to borrow ₦20trn for 2026 budget, im warns against ‘Fiscal Rascality’Di For...
13/12/2025

NAIJA EYES - Oga Obi don Over vex Ontop plan to borrow ₦20trn for 2026 budget, im warns against ‘Fiscal Rascality’

Di Former presidential candidate of di Labour Party,
Peter Obi, don over vex has di Federal Goment’s send plan to borrow about ₦20 trillion for dem to finance di 2026 national budget, im describ di move as reckless and economically dangerous.

Address

45 Isashi Odudu Begar
Lagos
300WDCM24

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when WetinDey posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to WetinDey:

Share