BENUE Pidgin News

BENUE Pidgin News News

mentally challenged woman don give birth to twins.
03/09/2021

mentally challenged woman don give birth to twins.

26/08/2021

How many Benue artistes you know? Tell us dem names.

This one na very sad story. Yesterday night Fulani Herdsmen attacked a village called YELEWATA, a border between BENUE &...
25/08/2021

This one na very sad story. Yesterday night Fulani Herdsmen attacked a village called YELEWATA, a border between BENUE & NASARAWA state.

According to the tori, this very man for picture without shirt, his name be PETER AKERA. For di attack wey happen yesterday, dem Fulani herdsmen attacked and kill four of em children and em wife. Say the incident happen wen em wife been the prepare food for di children to eat while the husband been dey market.

The herdsmen been also killed 3 other people for di attack.

Dorathy Barcho wey be Ex Bb9ja, we hear say EFCC land her Estate around 4:30Am say dem the search for Yahoo boys wey ran...
23/08/2021

Dorathy Barcho wey be Ex Bb9ja, we hear say EFCC land her Estate around 4:30Am say dem the search for Yahoo boys wey ran into the Estate.

Made in Benue. Abeg make we clap for this kids. E no easy to come out with this skills.
22/08/2021

Made in Benue. Abeg make we clap for this kids. E no easy to come out with this skills.

17/08/2021

watch.

This na inside the US aircraft wey people of Afghan the take evacuate😢
17/08/2021

This na inside the US aircraft wey people of Afghan the take evacuate😢

9ja police don catch people with dangerous weapons today for Abuja
16/08/2021

9ja police don catch people with dangerous weapons today for Abuja

16/08/2021

in case you get any tori with prove wey you want give us to post. You fit message us with it. Make sure u attache pictures to am.

more pictures for di rain wey the fall for MKD
16/08/2021

more pictures for di rain wey the fall for MKD

Bordeaux x Super Eagle player, Samuel Kalu, we hear say dem been start the play match, just 10 minutes ago, the young ma...
16/08/2021

Bordeaux x Super Eagle player, Samuel Kalu, we hear say dem been start the play match, just 10 minutes ago, the young man come collapsed for pitch due to heart failure. According to the tori, say only this year na the second time wey the young man the collapse be this.

Make we pls be with him in prayers

As e be now no be small news the come from Makurdi o. We hear say ehn, since yesterday night na so rain just the fall. S...
16/08/2021

As e be now no be small news the come from Makurdi o. We hear say ehn, since yesterday night na so rain just the fall. Say resident of Makurdi no the fit come outside at all. As we been confirm am from one of the Makurdi resident, e say the rain no just the fall. Say e even enter some people houses, spoil dem many many things.

My people abeg make we help pray so the rain no go continue the destroy Dem things.

Una good morning
16/08/2021

Una good morning

Rapper MR RAW don survive accident today in Abuja after one reckless driver like that run into him vehicle.
15/08/2021

Rapper MR RAW don survive accident today in Abuja after one reckless driver like that run into him vehicle.

15/08/2021

We wish Una happy Sunday

We done tory say over 20 cows don nock by ABUJA-KADUNA train
14/08/2021

We done tory say over 20 cows don nock by ABUJA-KADUNA train

This na the beautiful people of Ethiopia
13/08/2021

This na the beautiful people of Ethiopia

13/08/2021

We don finally come back!! Ask why we dey offline we go tell una!

Address

Makurdi

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when BENUE Pidgin News posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Share