Football Yawa

Football Yawa Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Football Yawa, Digital creator, Makurdu.

E be like man u dey compete against man u for 11ent position this season πŸ˜‚
26/09/2024

E be like man u dey compete against man u for 11ent position this season πŸ˜‚

Chelsea fans, I no like watin una dey do oo
26/09/2024

Chelsea fans, I no like watin una dey do oo

A just dey pity man u fans wey get high B.p 😭
26/09/2024

A just dey pity man u fans wey get high B.p 😭

Make I hear from una, cuz e get how this mata dey for ma side
26/09/2024

Make I hear from una, cuz e get how this mata dey for ma side

Oga no be penalty Dem dey talk oo ☹️☹️
26/09/2024

Oga no be penalty Dem dey talk oo ☹️☹️

Ordinary twente man u no fit beat πŸ˜‚πŸ˜‚ glory days still far πŸ₯ΊπŸ₯ΊπŸ₯Ί
26/09/2024

Ordinary twente man u no fit beat πŸ˜‚πŸ˜‚ glory days still far πŸ₯ΊπŸ₯ΊπŸ₯Ί

Spurs fit go Beat city make Everton still go beat Arsenal 🀷🀷 πŸ˜‚ πŸ˜‚ no be for my mouth you hear am πŸ˜‚πŸ˜‚
14/05/2024

Spurs fit go Beat city make Everton still go beat Arsenal 🀷🀷 πŸ˜‚ πŸ˜‚ no be for my mouth you hear am πŸ˜‚πŸ˜‚

12/05/2024

Ordinary 1 rap of fufu wey man u swallow, them no fit vomit am πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

E be like all of us go join body pray to God about nunez, this guy fit miss even if na goal line the ball dey 😭😭
05/05/2024

E be like all of us go join body pray to God about nunez, this guy fit miss even if na goal line the ball dey 😭😭

05/05/2024

Westham don colect 5 raps of fufu go rest πŸ˜‚πŸ˜‚

01/05/2024

Bayern been wan carry first leg win advantage waka enter Spain, but Madrid put body πŸ’ͺ and base on how e be, work go plenty for Bayern wen them Waka enter Madrid.. πŸ‘€ my 2 eyes go really dey this match second leg.

01/05/2024

Up next go be Dortmund vs PSG, e no get watin you wan tell me, person must collect πŸ˜‚πŸ˜‚

Address

Makurdu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Football Yawa posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share