Crusaders Radio TV

Crusaders Radio TV We are experts in investigative Journalism, Advocates 4 Human Rights, Philanthropist & impact makers

25/07/2025

Take advantage of our Friday Amazing bonanza
Get one Unit for only N499,000 only
This offer is valid only till 5pm today Friday 25th July

Location: Kadna village along Tagwai Dam Road off Tungan Goro junction

We are giving 15 units today.
But you cannot buy more than 2 units per person

Call 08140000360 or 09069303038

They say, make Hay While The Sun Shine

Units are running out

No let today mega bonanza opportunity pass you by!

Shuru! kaman an"shuka dusa!
22/07/2025

Shuru! kaman an"shuka dusa!

TAKE ADVANTAGE AND GIFT YOURSELF A PLOT IF LAND FROM OGA LANDLORD PROPERTIES LOCATED AT SABON GURUSU OPPOSITE THE SABON ...
09/12/2024

TAKE ADVANTAGE AND GIFT YOURSELF A PLOT IF LAND FROM OGA LANDLORD PROPERTIES LOCATED AT SABON GURUSU OPPOSITE THE SABON GURUSU DAY SECONDARY SCHOOL
ENJOY 70% DISCOUNT
ONLY 20 PLOTS AVAILABLE FOR THIS PROMO

ORIGINAL PRICE =N=1 MILLION NAIRA

PROMO PRICE =N= 300,000

CALL 08140000360

First Come First Serve

23/11/2024

Nepa dey always carry light for our house
But dem no dey ever carry light for Nigerian film
Why?

04/10/2024

Crusaders Radio 6th Anniversary

Save the Date 27th September 2024VenueJustice Idris Legbo Kutigi International Conference Center outdoor Arena Time 4pm
17/09/2024

Save the Date
27th September 2024

Venue
Justice Idris Legbo Kutigi International Conference Center outdoor Arena

Time
4pm

16/08/2024

Watch this with key interest as a Nigerian

01/08/2024
Today na Ahmedlee crusaders pikin birthday 💐 Ahmedlee as you clock another marathon of life so may the goodness and merc...
01/08/2024

Today na Ahmedlee crusaders pikin birthday 💐 Ahmedlee as you clock another marathon of life so may the goodness and mercy of Almighty God be with you and your family

Happy birthday 🎂

Crusaders RadioTVshow giving humanity a voice.

Today na 31rst July come be Alhaji  Zubair Abdurra'uf Idris (The crusader's general) MD prestige FM radio 91.7 Minna com...
31/07/2024

Today na 31rst July come be Alhaji Zubair Abdurra'uf Idris (The crusader's general) MD prestige FM radio 91.7 Minna complete another marathon of 365days in life.

Man wey get courage, Respect and honest,
Make ona help us celebrate am because today na him birthday.

Happy birthday sir.

Crusader's Radio given Humanity a voice

Tragedy happen for inside Barkin sale new extension Minna Niger state as pikin ki**l em papa bury am for inside compound...
30/07/2024

Tragedy happen for inside Barkin sale new extension Minna Niger state as pikin ki**l em papa bury am for inside compound.

Dey been declare one elder man Malam Abubakar Adawa tsonga wey be over 60 years of age missing inside the community sins yesterday as dey no see am for house.

But unfortunately today dey see the man buried inside cement sack for grand.

Inside investigation wey show say na the man son wey the name be Muzamir Abubakar 29 years of age ki**l am butcher am, When dey bring the body comot from grand they no see say head, leg and even some part missing inside am.
😭😭

Ahmedlee crusaders Radio correspondence dey grand report the matter say the case and son wey be suspect dey inside kpakungu police for further investigation .

Crusaders RadioTVshow giving humanity a voice

Address

1st Floor Ya Tudu Plaza, Opoosite FUT Bosso Campus
Minna

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Crusaders Radio TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share