Nazzy

Nazzy ➡️A Baker
➡️A Content creator
➡️A skit maker
➡️An influencer
➡️Dm for business 💯
(39)

01/10/2025

If you like post all the quotes…
Man wey don go don go 😂😂

What was taken from you is being returned, your crown is coming to you
01/10/2025

What was taken from you is being returned, your crown is coming to you

I dey my lowest right now, if i go lower i go discover crude oil😏😜
30/09/2025

I dey my lowest right now, if i go lower i go discover crude oil😏😜

So September don finally finish and I never still blow 😕
30/09/2025

So September don finally finish and I never still blow 😕

It takes nothing to smile
29/09/2025

It takes nothing to smile

26/09/2025

B@d B@d Things Just
Full My Mind
And i go do all of them😏

Before what goes around go come back, I don reach house🥴🥴
26/09/2025

Before what goes around go come back, I don reach house🥴🥴

25/09/2025

who dey pray aga!nst w!cked women?
I just dey fa!nt since morning 🙆‍♂️

One day l'II just wake up and buy a car🥴😋
22/09/2025

One day l'II just wake up and buy a car🥴😋

Table no dey turn,na who get sense dey change chair.
20/09/2025

Table no dey turn,na who get sense dey change chair.

This bag I dey chase sabi run oooo😩
19/09/2025

This bag I dey chase sabi run oooo😩

Me self na person sun shine before 00o, na rain sp0il everything🥴
18/09/2025

Me self na person sun shine before 00o, na rain sp0il everything🥴

Address

Nsukka

Telephone

+2349069318003

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nazzy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Nazzy:

Share