ChookMouth WazobiaFm Onitsha

ChookMouth WazobiaFm Onitsha Your number 1 pidgin Station
Call us to : ๐Ÿ“ž 08029840053
WhatsApp us: ๐Ÿ“ฉ 09086317754

  inside   With    Beggars really no get Choice?Just because say pesin dey in need,na must for am to collect anything or...
17/08/2026

inside With




Beggars really no get Choice?

Just because say pesin dey in need,na must for am to collect anything or help wey you offer to am? even if the help no go solve the problem or the help come with attitude or some kain condition.
Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

  Wit DJ XNIPAR | Radio & Event DJ  x JiggydoesitBetter Amar Join us as we go dey focus on the Oyinkansola Sarah Aderibi...
14/08/2026

Wit DJ XNIPAR | Radio & Event DJ x JiggydoesitBetter Amar

Join us as we go dey focus on the Oyinkansola Sarah Aderibigbe, wey we know as Starrgirl ๐Ÿ’œโญ๏ธ

As we go dey gbedu her new Albumโ€œSTAR GIRLโ€ and other of her songs


Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

12/08/2026


The dose and don'ts of family business.
With The Gbasky Area Mama Of Wazobia FM

August Meeting nแป be for everybody oo !Na for Women wey galant,For Women wey soji,For Women wey sabi,For Women wey dey h...
11/08/2026

August Meeting nแป be for everybody oo !
Na for Women wey galant,
For Women wey soji,
For Women wey sabi,
For Women wey dey hustle,
For Women wey sabi their rights and boundary,

For Women wey sabi their duty for family,

For Nwaanyแป‹ kara aka

August meeting 6.0 dey happen on 30th August 2026

For Grand Hotel Asaba

No miss am oo !!

Omo! This one no be ordinary event o! ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ’ฅ Wazobia FM Onitsha BALLOON With Jiggydoesit Better! ๐ŸŽˆ๐Ÿ†Come catch match covera...
11/08/2026

Omo! This one no be ordinary event o! ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ’ฅ Wazobia FM Onitsha BALLOON With Jiggydoesit Better! ๐ŸŽˆ๐Ÿ†

Come catch match coverage, comedy, musical performances and enough entertainment wey go make you forget say tomorrow dey! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

๐ŸŽค Performance by:
FANZY PAPAYA II PROFESSOR ONE EGWU II HIGH CHIEF DJ STAFFEY II OGA LEGEND II MC WARRIBOY II DJ XNIPAR II HYPEMAN ABILITY II MBADA WOMEN II T KISS II EASTERN VYBZ II MC DOUBLE O II ALHAJI MC OZED

๐Ÿ“… 23rd August
๐Ÿ“ The Gathering Tent, Opp. EEDC Office, Onitsha
๐Ÿ”ด 3PM โ€” Red Carpet
๐ŸŽ‰ 4PM โ€” Main Event

๐ŸŽŸ๏ธ Table Reservations: 08146049627 | 09153104609

No come tell us say we no tell you! ๐Ÿ˜‚
August 23rd na BALLOON! Make we gather, chop life and make everywhere burst! ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

11/08/2026

With
Gbasky Areamama

:
WETIN DEY REALLY CONTROL YOUR MONEY?

Salary
Family obligations
Peer pressure
Lifestyle
Social media
Impulse buying
Giving people money
Poor financial planning.

โ€œIf your salary enters today, wetin be the first three things wey you go do with am?โ€

Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha

๐ŸŽ‰ Happy Birthday, Area Mama! ๐ŸŽ‚๐ŸฅณToday na your special day! We pray make God bless you with long life, good health, endles...
01/08/2026

๐ŸŽ‰ Happy Birthday, Area Mama! ๐ŸŽ‚๐Ÿฅณ

Today na your special day! We pray make God bless you with long life, good health, endless joy and plenty blessings. Keep shining and keep winning!

Happy Birthday from Aaron & all of us for Wazobia FM 93.7 Onitsha. โค๏ธ๐Ÿ“ป๐ŸŽ‰

  Wit DJ XNIPAR | Radio & Event DJ  x JiggydoesitBetter Amar Join us as we go dey focus on the David Adedeji Adeleke, we...
31/07/2026

Wit DJ XNIPAR | Radio & Event DJ x JiggydoesitBetter Amar

Join us as we go dey focus on the David Adedeji Adeleke, wey we know as Davido

As we go dey gbedu him new Albumโ€œORI ADEโ€ and other of him songs


Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

30/07/2026

Pipul Gather for inside Asaba Delta State Dey pack fuel from tanker wey Dey leak.

Listen online www.Wazobiafm.com (choose onitsha)

   With    How to carry goods come from china inside obodo Nigeria.Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)
27/07/2026

With



How to carry goods come from china inside obodo Nigeria.

Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

Address

Nta Compound, Gra Phase 2 Onitsha
Onitsha
430213

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ChookMouth WazobiaFm Onitsha posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share