20/07/2025
So now that you’ve gotten content monetization, you suddenly went quiet on us? 👀
But when you never get am, you dey comment under every tutor’s post: “Why I never get monetization?”
Now you’ve gotten it, you no wan post am because you dey fear village people 😂😂
Abeg celebrate your win oh! Even village people dey respect confidence 😅🔥