12/04/2026
One get money, power, connection… even influence join 😅
The other? Dem go say na “ordinary guy” with nothing but him voice and loyal followers wey dem dey call RATELS 😂
But see twist of life 👇
The one wey get everything dey Kuje,
while the one wey dem underrate dey private jet, living life 😳✈️
Omo… life no balance at all 🤣💔
From “poor man pikin” to oppressing billionaires with confidence and lifestyle 😅🔥
Never underestimate anyone… tables fit turn anytime.
😆🔥