Confi

Confi I’m confidence but people call me Confi 😊. Simple, fun, and here to entertain u all! 😜πŸ₯°. Your reaction means everything to me πŸ™
Welcome to my page!_

Pls, whenever u come across my page do well to follow, comment, like + share my post.

E go better πŸ₯°
11/08/2026

E go better πŸ₯°

07/08/2026

Parents wey dey chop secretly, God dey watch una. πŸ˜‚πŸž

When hunger dey press, but your account dey do hide and seek. πŸ˜‚πŸ’”
06/08/2026

When hunger dey press, but your account dey do hide and seek. πŸ˜‚πŸ’”

As long as food dey my hand, happiness no dey far! πŸ˜‚πŸ²
06/08/2026

As long as food dey my hand, happiness no dey far! πŸ˜‚πŸ²

Una good morning ooo πŸ€—
06/08/2026

Una good morning ooo πŸ€—

05/08/2026

Dem donate money… but na biscuit my eye open for! πŸ˜‚πŸͺ

When life don humble you, even bread dey look like VIP food. πŸ˜‚πŸ₯–
05/08/2026

When life don humble you, even bread dey look like VIP food. πŸ˜‚πŸ₯–

Na hunger dey humble person pass. πŸ˜­πŸžπŸ˜‚.
05/08/2026

Na hunger dey humble person pass. πŸ˜­πŸžπŸ˜‚.

Life no hard… na my account hard. πŸ₯²πŸžπŸ˜‚
04/08/2026

Life no hard… na my account hard. πŸ₯²πŸžπŸ˜‚

04/08/2026

I no dey hide food… I just dey avoid unnecessary β€˜Abeg, give me small.πŸ˜‚πŸŒ­

Address

Owerri

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Confi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share