LAW IN PIDGIN

LAW IN PIDGIN LAW IN PIDGIN
INFLUENCER (I AM NOT LIABLE FOR Ads.
(10)

DO YOUR DUE DILIGENCE)
REAL ESTATE
I TEACH CONTENT CREATION AND MONETIZATION

FOR PROMOTION AND VISIBILITY, DM 07073659503

INBOX ONLY OPEN FOR BUSINESS/CONSULTATION👈

31/08/2026

The funny thing about TMT travels be say even when late Kola and others been dey flght for people wey the man collect money from and him no give them Visa, my precious Facebook people go still dey fanz the man and even give am money for their own.

No do business or carry your money give who dey gamble.
No carry your money give who dey spend money anyhow.

Una no go still hear word.

31/08/2026

People wey get tirifive for Opay, na them pan!ck pass for that fake news. 😂

31/08/2026

You dey find full custody of pikin but one naira no gum you. Who dey find full custody suppose dey take full responsibility. The best custody na the one wey papa and mama get custody. Na the best thing for the pikin.

Then your tenant disappear. You begin run from pillar to post to try reach them.But I go blame you because you no behave...
31/08/2026

Then your tenant disappear. You begin run from pillar to post to try reach them.

But I go blame you because you no behave like who dey smart.

Now, landlord, collect phone number and house address of your tenant family members.

When I say family members, I mean papa, mama, brothers and sisters.

If you no fit reach the tenant, you call him people.

Some of una, una tenant don dye but una no know.

Lionel Messi don retire from international football. Him no go play for Argentina again. 😭The day Messi go retire final ...
31/08/2026

Lionel Messi don retire from international football. Him no go play for Argentina again.

😭

The day Messi go retire final from football, I no know how I go feel oooo.

Congratulations my Messi.

Possession for land, wetin e mean? Everyday, I dey preach say make who buy land take possession. I dey tell Una say make...
31/08/2026

Possession for land, wetin e mean?

Everyday, I dey preach say make who buy land take possession. I dey tell Una say make you no buy land today, and them tell you say you go get possession for 2030.

Now, wetin possession mean?

Possession or acts of possession na anything you do for land wey people go see to show say the land na your own and na you dey in charge.

Example of acts of possession
🥢Build for the land.
🥢 Cut the bush.
🥢Fence the land.
🥢Do survey
🥢Keep things for the land.
🥢farm for the land.
🥢sand fill the land.
🥢sell the land.
🥢 Get people to dey watch the land.
🥢Apply for CofO
🥢Put signboard to show say the land na your own.

Just do things for the land if true true, na you get am.

If no be you get possession, just know say them don play you.

Welcome to law in pidgin school.

Iniobong Pius 🚀 AI SKILLS ACADEMY IS HERE!Want to learn how to use AI to create amazing content, design, and even make m...
31/08/2026

Iniobong Pius

🚀 AI SKILLS ACADEMY IS HERE!

Want to learn how to use AI to create amazing content, design, and even make m0ney with your skills?

Whether you’re a complete beginner or you’ve never used AI before, this class is for you! 💻✨

In this practical training, you’ll learn how to create:

🎬 AI Videos
🖼️ AI Images
📢 AI Adverts
🎙️ AI Podcasts
📄 AI Flyers
✍️ Powerful AI Prompts
…and so much more!

You’ll learn practical skills you can actually use for yourself, your business, or to offer services to others.

✨ NO PRIOR EXPERIENCE IS REQUIRED!

All you need is your phone, internet connection, and the willingness to learn.

🔥 INTRODUCTORY OFFER: 5,000

💰 First 20 people only!

📌 After the first 20 participants, the fee goes back to 10,000.

🎁 BONUS: You’ll also get access to our main group for life, including other useful training videos shared in the group.

LEARN • CREATE • GROW • EARN WITH AI 🚀💰

If you’ve been looking for a practical way to start learning AI, this is your opportunity.

📩 Send me a message to register.

Check comment for whatsap llnk 👇

31/08/2026

Cold dey catch me. And no be say rain dey fall ooo. Abi na only me dey feel this way?

I see some post where them say Anthony Obodo, the boy wey Policeman keel for Agip for Port Harcourt, say na Yahoooo boy....
31/08/2026

I see some post where them say Anthony Obodo, the boy wey Policeman keel for Agip for Port Harcourt, say na Yahoooo boy.

Okay make we assume say na Yahoooo boy.

Which law for Nigeria give Police power to sh0000t Yahoooo boy?

Yahoooo na cr!me. Na advance fee fraud and internet fraud and law dey against am.

The right thing na to arrest am, carry am go Court.

Police no get right to keel you even when them meet you where you dey commit cr!me unless you carry ar;m and the only wey to stop you na to sh000t and if them no stop you, you fit keel them or other people.

Business MondayWetin you dey do? Post your business, handiwork for comment section.
31/08/2026

Business Monday

Wetin you dey do?

Post your business, handiwork for comment section.

Address

Port Harcourt

Telephone

+2348174907818

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when LAW IN PIDGIN posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to LAW IN PIDGIN:

Shortcuts

Share