TemBizsolutions

TemBizsolutions This Page is Your Ultimate Guide to Marketing, Sales, Business, and Money Making Opportunities.

06/08/2025

Nigerians need to learn from this...

27/07/2025

The mistake the Moroccan team made was to come back for the 2nd half. 😆 They never saw that coming.

STOP TO DEY SELL PRODUCT LIKE THAT.This no be the time of “I get better product oh, come buy am.”That one don pass, but ...
26/07/2025

STOP TO DEY SELL PRODUCT LIKE THAT.

This no be the time of “I get better product oh, come buy am.”

That one don pass, but e be like say many of una still dey live for old school.

People no dey just buy product again. Dem dey buy story, emotion, vibe, and identity.

The best marketers wey sabi, no dey shout "abeg come buy na.”
Dem go run you better story wey go touch your heart… before you know, you don click “add to cart"... Or probably buy the product instantly.

Nike no dey sell only shoe — dem dey sell motivation.
Apple no dey just sell phone — na status dem dey package.
Coca-Cola no be ordinary soda — na happiness dem dey push.

You no dey sell only product.
You dey sell perception, feelings, and identity.

If you still dey hawk product like before, na you dey do yourself.

Change or people go forget you.
For this today world, na attention be the real money.

And “come buy my product” no dey get am.
But story go catch am sharp-sharp.

Cheers to una success
TemBizsolutions

26/07/2025

As you're looking for that IDEAL man or woman.... Make sure that you're also something that ur Ideal would consider IDEAL.
Lion no fit friend Goat na 😂

24/07/2025

Nobody is taken for granted than a boyfriend who actually wants to wife you.

I am planning to launch a poultry business to produce eggs, starting with just one fowl. 😆 One Fowl, Plenty Eggs 😆Thanks...
24/07/2025

I am planning to launch a poultry business to produce eggs, starting with just one fowl. 😆

One Fowl, Plenty Eggs 😆

Thanks to motivational speaker 🤪

24/07/2025

"One man can make a difference, but one man can never save 200 million dummies who never live because they are afraid to die".... 😢David Hundeyin 😒🥲

24/07/2025

"Na who chop beleful dey save." Die that yeye talk.
That's not wisdom. That's ur village people! 😅

24/07/2025

The easiest way to make money is SALES. If you learn the act of selling - well, then you will hardly need money to make money!

24/07/2025

Don't believe that your money is in a particular career, city, state or country. If it's not working, move! Don't love anything too much!

Address

Port Harcourt

Telephone

+2349123565076

Website

https://lebblandingpage.carrd.co/

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when TemBizsolutions posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share